Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omo we don catch another thief ooh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.

25,860 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

48 Kommentare

Profilbild von Tomii๐Ÿ’œ
Tomii๐Ÿ’œvor 3 Monaten

Make nobody thief this period oh,no vendor dey smile oh ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ€ู‹
โ€ู‹vor 3 Monaten

whatโ€™s this trend sef? ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

@oluwatxsinn Bro ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ Nigerians are crazy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ร’GBร‰NI ALABI (D Governor) ๐Ÿ
ร’GBร‰NI ALABI (D Governor) ๐Ÿvor 3 Monaten

Poco lee go feature many dancers this period ooo

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PartySkata
PartySkatavor 3 Monaten

Gguyyyy

Profilbild von Esene
Esenevor 3 Monaten

Na until you thief you go know say you get special talent๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Metropolitan
Metropolitanvor 3 Monaten

Omo una don take this thing as trend o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ayo
ayovor 3 Monaten

All this stealing, u disgrace yourselves, your family , and u would even be beaten to disfigured state, do all this people that steal consider this before they adventure into it ?

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

They don't think at all

Profilbild von Lizzy ๐ŸŒธ
Lizzy ๐ŸŒธvor 3 Monaten

Oh my God!๐Ÿ˜‚

Profilbild von BROTHERLY
BROTHERLYvor 3 Monaten

Nobi small dance ooo

Profilbild von Gbaski ๐Ÿ’ฐ ๐Ÿงณ
Gbaski ๐Ÿ’ฐ ๐Ÿงณvor 3 Monaten

Styles just plenty

Profilbild von Hollar๐Ÿซตmemes
Hollar๐Ÿซตmemesvor 3 Monaten

May una mend am well oo

Profilbild von CHIZZY๐Ÿ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
CHIZZY๐Ÿ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 3 Monaten

wetting dey happen

Profilbild von Destro
Destrovor 3 Monaten

Wetin be this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

E go far ooh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ismail
ismailvor 3 Monaten

Una sure say they never turn this thing to content ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jagwu na Alabo ๐Ÿš€๐Ÿ‘‘
Jagwu na Alabo ๐Ÿš€๐Ÿ‘‘vor 3 Monaten

Style Dey na you never thief.

Profilbild von whestpara
whestparavor 3 Monaten

Wetin be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Marshal
Marshalvor 3 Monaten

Make them no catch you as thief this period o You go dance watin no good ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Reginald
Reginaldvor 3 Monaten

Lol what's the thief doing ๐Ÿคฃ

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

Bro ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Marvel๐Ÿ’ธ
Marvel๐Ÿ’ธvor 3 Monaten

Wahala

Profilbild von รฎรงรดรฑ
รฎรงรดรฑvor 3 Monaten

Hold am tight

Profilbild von Tudor Kmani
Tudor Kmanivor 3 Monaten

@Ayomi_luckiest

Profilbild von iskolodo ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท
iskolodo ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ทvor 3 Monaten

Omooo style plenty o

Profilbild von Big Name
Big Namevor 3 Monaten

Them don catch another thief?๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

Yes ๐Ÿ˜‚ this is my area

Profilbild von Kingsley Nazic
Kingsley Nazicvor 3 Monaten

Make una leave am, nah hunger

Profilbild von Young Master
Young Mastervor 3 Monaten

Wahala

Profilbild von m$
m$vor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Veda P
Veda Pvor 3 Monaten

Father lord

Profilbild von BabyQ
BabyQvor 3 Monaten

This one dance pass poco o

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hollar๐Ÿซตmemes
Hollar๐Ÿซตmemesvor 3 Monaten

Omo see steps

Profilbild von Opeoluwa๐Ÿ’•
Opeoluwa๐Ÿ’•vor 3 Monaten

Na until you ste al you go no say you get talent ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lola Theoโค๏ธ
Lola Theoโค๏ธvor 3 Monaten

This one get dancing skills ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joshua Samuel
Joshua Samuelvor 3 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lola Theoโค๏ธ
Lola Theoโค๏ธvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Udeze Samson
Udeze Samsonvor 3 Monaten

Om ๐Ÿ˜ข ๐Ÿ˜ญ ๐Ÿ˜ฟ

Profilbild von Sc@rface
Sc@rfacevor 3 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von mmesvela๐Ÿฅฐ
mmesvela๐Ÿฅฐvor 3 Monaten

Omo Wetin be this

Profilbild von UnitedCalz
UnitedCalzvor 3 Monaten

Every year for the thieves , this year for the owners ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos