Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo we never ready for this country o🤦🏾♂️🤦🏾♂️
97,067 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
37 Kommentare

Na death sentence dem suppose dey give any animal wey dem catch wey dey do this thing

Even in diaspora Nigerians don’t want to deal with fellow Nigerian because we know most of us are greedy and wicked

Nah them go first come out criticize government, imagine this kind of nonsense

Make dem first carry all of those buyers and scalers wey dem dy sell am to … to start with

The crazies P is that they are not even using the money to eat.. It’s all for drugs

Point of correction, Our leaders are the reflection of us

An average Nigerian is not different from that politicians you hate.

I swear to God, I saw something like this under the bridge of ijora olopa before getting to sifax terminal I saw an Aboki man doing something like this to the pillar of the bridge 🌉 Hope not that this is the agenda

Komoting the rod 😂bro you better speak Yoruba ... but nevertheless this is crazy una wan make the the bridge collapse

God will punish anybody that is supporting this, how ??? Why ??? When ???. Pls God help us in this country 😭😭😭

Egbon Eko dey speak better English dis days oo😂😂more English to ur mouth

Oloshi😂😂

Keep d good work up sir ,Eko gangan🫡🫡

Bathe masses Dey destroy Nigeria not the politicians

My god 💔 What have I done to deserve this country ffs 😤

For me is not even about destroying govt properties is about put our lives into calamity imagine if the bridge collapses during traffic?

No arrest should be made.....firing squad straight is what dry deserve instantly

It’s just painful that the people doing this are can’t come across this at all… useless lifeless beings

Dem don dey steal the street light on long bridge

Dem go talk Shey hunger Dey country awon werey na drug dem Dey use their money take o

And if em dat arrest such na dat oloriburuku Sowore go Dey shout dat they’re oppressing the poor one anybody wey commit dis kind of crime suppose to be given a life sentence fr

Some people wicked pass government oo na power they neva get Aswear 😒💔

People like Rufai of Arise will say the people are hungry. I don't even know if everyone must be in Lagos. Those people will leave their house in the village, travel down to Lagos and start committing crimes. Are they not loved at home? People wey them suppose kpai straight

I support the motion

Arise will nt talk about hw we destroy public facilities it's on daily occurrences na street light is d vworst victim, wen yahoo boy go drive jam street light na d pipu living in d area go quickly help him escape after taking wat ever Frm him while dey remain in darkness imagine

Until their candidate is voted in, they will never love their own country and they will support every evil and irresponsible act just to make a point that ot should have been their candidate in power. A very useless set of mad people

This is not even government property, it’s public facilities. There’s no excuse for committing such crimes. Anyone found doing this should be prosecuted. This is nothing but pure wickedness, endangering the lives of millions of Nigerians.

Pressed follow like a hundred times. I like your brain and we only need like 200 million more of you in this country.

bros call those bastrdsss out . ibo peopleee .veey bigoteddd peopleee. they want nigeria to failll so much @NoNonsensezone @Bayo_Bilisi @fattylincorn_01

Hausa no Dey use twitter cuz I Dey sure say na them Dey run am all package

IPOB Handwork be that go check their names

Omo this country is gone 😭😡😡😡😭😭😭

Death by strangulation 😂😂😂😂

Na oloriburuku dem be

Different pattern pf iwa werey

Anyone supporting this rubbish should be arrested immediately. Wtf bruh aah some people are just mad natural, this is so bad

Na everything dem Dey always put on government 😏 whereas na we citizens dey do ourselves ☹️ dey know even reason how many lives go waste if the bridge collapse 🤦🏾♂️
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omo, women no really send.. Doing this online in front of your Child🤦🏾♂️
MR MOTIVATOR👽💀
125,561 Aufrufe • vor 6 Monaten
