Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo which kind wahala be this?😭😂
70,847 görüntüleme • 19 saat önce •via X (Twitter)
35 Yorum

He found himself in a situation where God only is his witness 😢😢

Bro to Bro. She already thinks u cheated. Kukuma bend that girl and knack am Wetin nō good, then beg later.

@DreyProfes36489 I no go defend myself I go first go collect like 3rounds from the lady hand. If my wife no see my call or text she would be bother to hear my side of the story. Because if you try to explain yourself she won’t listen just act nonchalant.

Wetin be this where you Dey take see these skits 😂

I no go tell u

This kind wahala no need explanation o as your wife just dey go out carry that girl enter room smash am first before you come the think about explanation

Na content una go see something like this. Me I for don slap that her dirty mouth she dey use call babe, who is your babe?😂😂😂

Una go learn dey hard way for this country 😂 So Bush no dey😂

See wahala oo😂

😂😂

How e wan take explain na 😂

Na once I go slap her mouth

Make God no put us for situation whereby we're the only witness. 😂😂

I don’t get 😂

😂😂😂😂

What’s his best move in that situation?

Fear who again??

Wahaala 😂

Your wife don set you up

Na content sha because i can't jst allow strangers in my house

See chest

Omo watin that girl carry for chest?? No bra again 🤦🏾🤢

He for the lock him door na 😹

See set up 😹😹

You go explain tire

@SavageResponses You no fit her better slap for face

Women na winch

You go explain tire 🤣

You go explain tire 😂😂

You are on your own 😂

See wahala

You no gree keh

How i wan take explain myself 😂

You dey explain 😂

@starboyfendi Which kind brain dead video be this.
