Loading video...
Video Failed to Load
Omoh baba don write rubbish for exam hall๐๐๐ญ
42 Comments

He go still play ball for evening regardless ๐ ๐ ๐

Normal level ๐

He leave am for God

Make God do the rest

As always

๐ The girl just comot for road jeje๐

She no go comot keh ๐

The guy fit deck am๐

Na wetin dem dey call do your best and leave the rest. It's just that what he left is more than his best ๐

Simple๐

Not necessarily true...... this is my usual ritual after every exam I write I tear the exam papers...... signifying that I would never need them again (no resit or carryover) Do my sign of the cross Pray Sign of the cross again Then I walk out of the premises I'm an A student ๐ฅฒ๐

No Iโm not a student too na๐

I don't know about you๐ฅฒ๐

Werey say anyhow e b make I go eat first....

Food first o

He go need the sheet next semester nau ๐

๐๐

I like how the babe excuse him to grief in peace. ๐คฃ

She no go excuse keh๐คฃ

@Lonefist6 ๐ญ๐ญ

Omo until this thing happens to you, you wont know how deep the pain goes๐ญ

Na make the exam finish make everybody Dey go na baba Dey oo nothing really answer booklet

๐๐

Na my school be this oo ๐น

That one na if e even write anything ๐๐

Dat one self dey๐

๐๐คฃ๐๐๐ Legends still know say he fit dy thank God say that particular lectural no later catch am as e dy search oo ๐๐

You no see expo wey him comot for pocket?

Wetin he write for the paper no comot๐

๐

@MbonimpaBrian @josmuk_ @magero256

And na final year the guy go de๐ญ๐

๐๐

@W3bstax Me soon

Ggam

To god be the glory I move >>

Sky blue top, banking and finance, business admin, public admin, accounting departments...๐

Me after pct 501 exam cos I knew I was mad fucked

You just gave up ๐๐

U go shock say he smart wella

Boss no be by w don write rubbish o I reserve my comment

Abi he wan their him dub ๐คง๐ญ๐ญ๐
Related Videos
Sensitive content
This guy don go do another Koto aye content Omoh ๐ญ๐ญ๐ ๐ฆ
Oyindamola๐
530,191 views โข 1 year ago

