Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh be like Jarvis don make am clear to Peller oo 🧎♂️
10 Yorum

Fero Blogger1 yıl önce
People wey Dey the same house but different room…. They need to do what will make people talk na

Bez 👤🥇1 yıl önce
Simple.

SΞZU | UI/UX👨🏽💻🎨1 yıl önce
Inside the cruise, she dey talk her mind. But the boy is too childish to notice

🩵☬❄️𝓒𝓐𝓢𝓣𝓡Ø❄️☬🩵1 yıl önce
With the money peller get oo. He can always see other girls. Make he just accept the fact and move on Period !!! I no fit guide like am make girl Dey use me do anyhow Na Crase ? lmfao 🤣

Foreigner1 yıl önce
I like their niche They keep giving people things to talk about

Poptera1 yıl önce
I talk am say this boy train person wife una think say I dey lie

DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct1 yıl önce
Cruise wey no enter, And who wants this for the weekend?

Nozy Funky Diablo1 yıl önce
We all saw that coming 😂

OJA1 yıl önce
Peller you be big boy oh but see as this babe Dey use gbadu

Topman1 yıl önce
We the Comment Readers Association, CRA will be in the comment section
