Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh, Jarvis still never gree for Peller about this promise ring oo 🫠
10 Yorum

All these online in-laws, brothers and sisters. God go give una settle.

This girl is more matured than Peller. Wetin the girl go use him eyes see.. na only peller go fit talk.

Peller need lecture, you say na poverty mentality they make people talk say you’re too young to settle down. Common understanding una never still get

Shey because he no carry you travel you one cause drama 😂

I thought Peller was a problem. Never knew it's both of them. No wonder they're together.

I love that reply from Peller - Shengbo werey 😂 Truth be told.. Jarvis is playing her game well.. Peller was just her stepping stone to greatness He failed to read the handwriting on the wall times without number..

Make this girl sef rest in Jesus name Ahh ahh

E just dey pain this guy 😭😭😂

Lol this ones no get problem

E be like say javis Dey vex cos peller no carry her join body to England she doesn’t like it when peller is far from her have noticed this … she wish to be in that Uk with peller she just Dey use this ring 💍 of a thing to cover the real pains
