Loading video...
Video Failed to Load
Omoh Blord don drop another update ,Ajeh this guy too wise I swear ๐๐๐๐๐
209,160 views โข 7 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Itโs interesting how Nigeria government is fighting yahoo boys while still registering companies that buy gift cards. Pls tell me where exactly are the gift cards coming from?

Its all fun but let us ask some serious question what happened to his previous trading apps only you get like 4-5 trading apps how safe it is ? what will happen to my money if the app stop working like the other one u have open?.... u just dey open new apps like say them dey open Telegram account

Wetin man do BLord? Dem no dey pass him interview ?

This Uche girl get a lot to say but she also has a life to build and family to feed she no fit complain but a lot they her mind to say ๐๐๐

I have no idea what these services are used for but still, I Active โ

The man wey defeat the 4th arm of government, na once 4th arm of government run go meet the real arm of government

I like as two of them they disturb each other walahi ๐คฒ๐

Be like na Seyi tinubu dey use all this people Dey distract youths. Cos I no come understand again oo

@NohStressRachel The girls sef don tire for the nonsense. Innocent people wey dey try find ends meet. Make God elevate everybody ๐ญ๐คฒ

English is hard

VDM go later pai. Blord is not stopping anytime soon

This is not ending anytime soon.

This man you leave VDM and face your hustle

Kidnappers looking at Real Madrid ratel

@GoldenGirl1449 Una go too cry sha

This guy nha werey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This thing dey sound like scam. Why i go buy or sell crypto on ratel man u? Why??

Na una think say na what play, real customers don collect contact

Weโre paying them oh,but they are there doing nothing ๐๐

This guy is playing a foolish game with his business. At this point, one can assume this guy truly donโt eat from all this BLord investment shit. Bro that name would stand but the integrity would fade. You donโt do this kind of shit in business. Except the business is a coverup.

I like this. Since everybody wan mad and Dey use another person name and trademark it. Gbam ๐ค I like this ๐ค๐

Lmao. I wan trade giftcard, I go come go use ratel๐๐๐ Wetin do Tbay

I feel say na VDM get Ratel ๐๐

But this guy too local sha.. which one be "we're paying them oo, but they're doing nothing" . God abeg no put my food for where e go hard oo๐

Na Naija wey corruption is full and they are bringing it to distract VMD, as they gather they shall fall. Truth shall prevail . E go shock una when B-Lord goes begging to pay in millions ๐

See people who he say go handle our moni....๐ ๐ญ๐ญ๐ญ

Anybody that come out openly to challenge VDM is truly a clean man,because fighting with vdm is like a man thatโs fighting with a prostitute she have nothing to lose , thatโs why VDM have not said anything crime related to Blord

Business is in igboโs man blood stream

Him wise. Oya invest in am I wan check something ๐

You no de employ man senior man me no like your way this time oooh

The guy no even rate the ladies...what kind of condescending statement did he drop at the end of the video and these ladies are even smiling. What does he mean by they won't be in the street.

Your reviews about your services arenโt good

Bro you have discredited yourself has a Wizkid Fc Say person talk him opinion sometimes no mean say make you see truth Dey bend am In Wizkid Fc we say fact no lie and you are now exactly the manipulator. Focus on Fc leave . You Dey loose REG
Related Videos
Sensitive content
This guy don go do another Koto aye content Omoh ๐ญ๐ญ๐ ๐ฆ
Oyindamola๐
530,191 views โข 1 year ago
