Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh, hand really Touch Salo o 🥹😔
781,533 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

BASH-AAR 🔞2 лет назад
@uzzlaw Music to my ears, Chicken next

Toxyberry.eth2 лет назад
Street 101: if em don Many pass you Find possible way disembark the environment alive then fight back later. Werey still wan engage😂

El Bruzieee2 лет назад
There is internet and there is real life, let us all be aware of our environment.

Son Of Mercy2 лет назад
This slap from back too hot 🥵 💥💥💥💥🤣🤣🤣

M🎱Bolaji2 лет назад
Him mind go Dey 😹 Lmao Chicken sef go collect for sure It’s matter of time

Èrin Lakataábu2 лет назад
Omo ita dun. But Ma sha je ki anybody Daake si e lowo

United_Ken2 лет назад
He don dey shepe for am again 😂

BIG OLA😋2 лет назад
Salo na Id!ot

Ad10🫶2 лет назад
Lmao🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

OLUWAFEMI2 лет назад
😂😂😂😂 Werey dey do like say e sabi fight
