Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh, this video really touch Fekomi o, e don reply Ahmed 😭💔
371,322 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
20 Kommentare

“kadobale fun arara Kole ronalo “ In English, it means prostrating for a dwarf so that your coast would be cleared

O mon Tele KO tolo Abuja, E ku ejo 🤣

"Apology my ass" 😂

great guy btw, just accept your L and move on.🤣

“My lawyer Dey vex for me” 😂

Dem go dey alright

The phone no pain na the sim break my heart

Lmao coward😆😆

Na Prison dey scare Fekomi

@Larrythacarter Mumu, who he wan deceive

Rich people Dey fight, make I just Dey corner Dey observe

Olorun

Talk your L and slide Oga! Miss me with the bs!

Omoooo this one go long oh

lol 😂

@realinsidenaija Lmao 🤣

He know sabi say he get businesses before he carry barristers go Abuja?😭😂😂

Original

If na you, e no go pain you😒😹?

See as him near ground 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omoh, my m!nd cut throughout this video o 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
260,878 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
VeryDarkMan don reply Lege, the way Lege go crash out after seeing this video ehen 😭💔🫵🏽
Oyindamola🙄
459,357 Aufrufe • vor 10 Monaten
Sensitive content
Omoh, this woman don start another early morning rant again, pastor Chris don really buy market o😩🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
24,447 Aufrufe • vor 8 Monaten
