Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh! Na girl talk this one again oo! 👀
10 Yorum

SitoEmmy1 yıl önce
Sisterhood is fully in support of what she said 💯

Ogbetali1 yıl önce
Abeg film the mouth wey she take talk this sense, film an well

Dude😎1 yıl önce
This is 2025 and a girl is saying something reasonable omo world wan end make Una repent oo😭😂😂💔

Seren Lad ✝️1 yıl önce
Please listen to my new music today 🙏🏻❤️

Dr Farouk1 yıl önce
Yes o. They can’t

MØZ¥P€LL¥ ✘PLØ!†🧑🏻💻🥷🏼1 yıl önce
Apart from wigs, bags, and one "Ghana must go," some girls no get anything if marriage come today. Man self dey marry rubb!sh for this life

Saturday1 yıl önce
That lady should be under protection 24/7

iKent™️1 yıl önce
This babe is a smoker 🚬

Jeje Textile & Clothing1 yıl önce
Coming from a sister that get sense 👏🏽

SHAYEE 𒀭1 yıl önce
This format don cast.
