Loading video...
Video Failed to Load
Na girl talk this one oo! How true is this? ๐
79,145 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Crap! ๐ Just stay alert them go post you still dey cheat dey play, some person's no dey post for social media because Dem no need peoples validation and opinions in their personal affair, there's no rules nor standard to this thing, a cheat is a cheat don't just sleep on a bike.

Pour yourself some Swiftea and reminisce on every era โโจ. From โDebutโ to โMidnights,โ this mug is the ultimate Taylor fan gift! ๐ Shop now๐๐ป

I no dey post my woman bcos i know say she go still end up with another man.

I agree with this girl, all these things na true but Iโm not sure about the guys own

Okay ๐๐

But I donโt like my girl posting me all those shit no really mean

Una go just hold phone spit rubbish

Me when never use the status option for all the social media apps once nkor? You go just assume sotey give yourself hypertension ๐๐๐

Omo na lie

Omo dem go use your head play tinko tinko no worry

This one na lie jare,i barely post my self once in a year,i donโt fancy that tho,dem fit donโt know say i dey active for whatโs app cuz ano dey post for several months till you text and double click
