Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh 🥲😂🤣
395,897 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Ejeh mhi I’m here to introduce you guys to my first Movie called ÎFÀYÉMÎ that will be showing on my YouTube channel on 14th next month Please y’all should turn up for me🥲 Subscribe to my YouTube channel👇🙏🏻 Thank you! and God bless you as you do so!

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

But 2k fufu for stew wah I use #200 red oil cook?

Fufu 2k for another person's soup? Esho nah you gangan no fear God

For soup wey u no get, U buy fufu #1200 Abeg Dey fear God ooo

Eje don wise gan o 😂😂😂 imagine planing fufu 1,200 Untop person soup 😂

Did he just bought fufu 1,200 for Ejeh soup of 200

Omo🤣🤣🤣 ur video de always give me joy

Walai you be big Weyrey lol 😂 I like your content so much Broski, the way your storyline/Content follows each other with no miss or different concepts/content Keep it up bruv. That’s why I always look forward to your skit Bless up Broski

Fufu 2k untop another person soup 😀😀😀😀

This guy shaa wan Bankrupt him guy 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
🥲😂😂🤣🤣🤣!!!
Esho Father
42,151 Aufrufe • vor 6 Monaten
