正在加载视频...
视频加载失败
Omoh, 30BG fans dey para o 😂
239,437 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Ibe Onye Abiriba😎2 年前
Computer village boys

Elvis Tunde2 年前
This one no get sense 😭

Enny José☆🔴👑2 年前
Make them manage this one joor 😂

Loyalboy s.s.l ⚡2 年前
Make we start dey cook this morning too 🤣

MR AHMED 🇳🇬2 年前
This man fit old pass Davido ooo 😭😭

𝓟𝓪𝓾𝓵𝓸𝔃𝓶𝓪2 年前
Make he no vex again Abeg , we don pour water for him fave head so he don calm am down already

Femoraski UI/UX2 年前
Na true e talk 😂😂😂😂 Why dem nominate am when dey no go give😂🤣🤣🤣😂😂

8 PLANETS 🪐2 年前
Grammy against afrobeats like their life depends on it

TheCryptoEngineer⭕️🚀2 年前
“Make me sweat” 😭😂

Emeka Gerald2 年前
No go dey spoil things ooooo “Essence” wey shot down O2 Arena 3x in a roll no get Grammy nah “Unavailable” wey Davido dey hawk around on TIKTOK.
