Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omoh, See update ooo. 😂

152,084 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Pentacles
Pentacles8 месяцев назад

Wait, I thought DVD is what we called the thing that let’s us watch what’s on the disc. Or am I missing something here?

Фото профиля ♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀
♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀8 месяцев назад

Thieves Right now

Фото профиля Santa
Santa8 месяцев назад

Arm robbers and kidnappers rn

Фото профиля Stanley
Stanley8 месяцев назад

Nice update for thieves. Make una learn to dey keep una camera. Everything no be content 😞

Фото профиля Brave_Adam
Brave_Adam8 месяцев назад

Dumb eyes dumb brain, thinks showing the world how easy it is to get into your compound is a flex, na only God know how you take survive reach this age with this kind brain.

Фото профиля Anuboy
Anuboy8 месяцев назад

Innovation abi wetin we go call this one now😅

Фото профиля It Was A Good Day
It Was A Good Day8 месяцев назад

Dey play my fans. Only Facebook people can believe this trash

Фото профиля Saint Vincent
Saint Vincent8 месяцев назад

She is very creative and would make a good partner.

Фото профиля THUGZ33KMOJO
THUGZ33KMOJO8 месяцев назад

Omo this thing no work o I Dey station laidis

Фото профиля GEE
GEE8 месяцев назад

No be better gate.

Фото профиля abiola_rz
abiola_rz8 месяцев назад

Nah sweet stick we Dey always use then😂 @iam_demmix

Фото профиля HEIS GODFREY
HEIS GODFREY8 месяцев назад

Work don start

Фото профиля TITO ENTRYWAYS
TITO ENTRYWAYS8 месяцев назад

No be for gate wey I build o😂

Фото профиля WkikiA
WkikiA8 месяцев назад

I use my ATM card

Фото профиля Dauntless_Soul
Dauntless_Soul8 месяцев назад

why DVD when you have an ATM card?

Фото профиля KASTED ✖️ ❌ TV 📺 BLOG 💯
KASTED ✖️ ❌ TV 📺 BLOG 💯8 месяцев назад

I did this but I never posted it on any Social media... Your Innocent Papa now go dey sleep, Unknown Gun 🔫 Men 🚹 go fund am enter house 🏡... Him no go know say him Social Media Daughter Don expose the security for house 🏡.... OMO... It is well 💯

Фото профиля Tradewithola 📊📈
Tradewithola 📊📈8 месяцев назад

Technologia 😂

Фото профиля Solomon Daniel
Solomon Daniel8 месяцев назад

Olodo Thats a compact Disk Not dvd 😂😂

Фото профиля Big Henzzy
Big Henzzy8 месяцев назад

Update deyyy

Фото профиля mummyij
mummyij8 месяцев назад

It can’t work for every door

Фото профиля ABkujupio
ABkujupio8 месяцев назад

No worry naso thief go take open am too no sha cry that day

Фото профиля Big Captain 👑
Big Captain 👑8 месяцев назад

Na only for this kind gate the DVD go work for. You sev see the gate

Фото профиля THE NEXT GUY E-Money dash car
THE NEXT GUY E-Money dash car8 месяцев назад

Master key

Фото профиля 𝔇emola
𝔇emola8 месяцев назад

🥷🥷📝📝

Фото профиля Your uncle, dayo
Your uncle, dayo8 месяцев назад

Too much information we put online.

Фото профиля NGO E
NGO E8 месяцев назад

Use ur ATM instead 😆 🤣 We call it swipeee 😆 🤣 😂

Фото профиля zara
zara8 месяцев назад

I will try and see 😂😂

Фото профиля ‘Dewunmi
‘Dewunmi8 месяцев назад

She be mumu, cause her card can do that just as well.

Фото профиля AJ🥶
AJ🥶8 месяцев назад

Lol 😂

Фото профиля ALHADJI_ACE
ALHADJI_ACE8 месяцев назад

Key wey you go go cut.

Фото профиля Esther Ogbuagu
Esther Ogbuagu8 месяцев назад

She can use ATN card too

Фото профиля KingTitiHenry
KingTitiHenry8 месяцев назад

Lol, Federally university hostel boys looking at you for what they've done for years

Фото профиля 0xHibhee𓃰
0xHibhee𓃰8 месяцев назад

This one na better criminal make una hold am oo😭

Фото профиля Exiel
Exiel8 месяцев назад

Chinese gate 😂😂😂

Похожие видео