Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh, See update ooo. ๐Ÿ˜‚

152,084 Aufrufe โ€ข vor 8 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Pentacles
Pentaclesvor 8 Monaten

Wait, I thought DVD is what we called the thing that letโ€™s us watch whatโ€™s on the disc. Or am I missing something here?

Profilbild von โ™›โ™ โ™˜ ๐Ÿš๐Ÿ›๐Ÿœ๐”น๐•’๐•“๐•ช ๐“ƒถ๐ŸŽ€
โ™›โ™ โ™˜ ๐Ÿš๐Ÿ›๐Ÿœ๐”น๐•’๐•“๐•ช ๐“ƒถ๐ŸŽ€vor 8 Monaten

Thieves Right now

Profilbild von Santa
Santavor 8 Monaten

Arm robbers and kidnappers rn

Profilbild von Stanley
Stanleyvor 8 Monaten

Nice update for thieves. Make una learn to dey keep una camera. Everything no be content ๐Ÿ˜ž

Profilbild von Brave_Adam
Brave_Adamvor 8 Monaten

Dumb eyes dumb brain, thinks showing the world how easy it is to get into your compound is a flex, na only God know how you take survive reach this age with this kind brain.

Profilbild von Anuboy
Anuboyvor 8 Monaten

Innovation abi wetin we go call this one now๐Ÿ˜…

Profilbild von It Was A Good Day
It Was A Good Dayvor 8 Monaten

Dey play my fans. Only Facebook people can believe this trash

Profilbild von Saint Vincent
Saint Vincentvor 8 Monaten

She is very creative and would make a good partner.

Profilbild von THUGZ33KMOJO
THUGZ33KMOJOvor 8 Monaten

Omo this thing no work o I Dey station laidis

Profilbild von GEE
GEEvor 8 Monaten

No be better gate.

Profilbild von abiola_rz
abiola_rzvor 8 Monaten

Nah sweet stick we Dey always use then๐Ÿ˜‚ @iam_demmix

Profilbild von HEIS GODFREY
HEIS GODFREYvor 8 Monaten

Work don start

Profilbild von TITO ENTRYWAYS
TITO ENTRYWAYSvor 8 Monaten

No be for gate wey I build o๐Ÿ˜‚

Profilbild von WkikiA
WkikiAvor 8 Monaten

I use my ATM card

Profilbild von Dauntless_Soul
Dauntless_Soulvor 8 Monaten

why DVD when you have an ATM card?

Profilbild von KASTED โœ–๏ธ โŒ TV ๐Ÿ“บ BLOG ๐Ÿ’ฏ
KASTED โœ–๏ธ โŒ TV ๐Ÿ“บ BLOG ๐Ÿ’ฏvor 8 Monaten

I did this but I never posted it on any Social media... Your Innocent Papa now go dey sleep, Unknown Gun ๐Ÿ”ซ Men ๐Ÿšน go fund am enter house ๐Ÿก... Him no go know say him Social Media Daughter Don expose the security for house ๐Ÿก.... OMO... It is well ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von Tradewithola ๐Ÿ“Š๐Ÿ“ˆ
Tradewithola ๐Ÿ“Š๐Ÿ“ˆvor 8 Monaten

Technologia ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Solomon Daniel
Solomon Danielvor 8 Monaten

Olodo Thats a compact Disk Not dvd ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Henzzy
Big Henzzyvor 8 Monaten

Update deyyy

Profilbild von mummyij
mummyijvor 8 Monaten

It canโ€™t work for every door

Profilbild von ABkujupio
ABkujupiovor 8 Monaten

No worry naso thief go take open am too no sha cry that day

Profilbild von Big Captain ๐Ÿ‘‘
Big Captain ๐Ÿ‘‘vor 8 Monaten

Na only for this kind gate the DVD go work for. You sev see the gate

Profilbild von THE NEXT GUY E-Money dash car
THE NEXT GUY E-Money dash carvor 8 Monaten

Master key

Profilbild von ๐”‡emola
๐”‡emolavor 8 Monaten

๐Ÿฅท๐Ÿฅท๐Ÿ“๐Ÿ“

Profilbild von Your uncle, dayo
Your uncle, dayovor 8 Monaten

Too much information we put online.

Profilbild von NGO E
NGO Evor 8 Monaten

Use ur ATM instead ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ We call it swipeee ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von zara
zaravor 8 Monaten

I will try and see ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ€˜Dewunmi
โ€˜Dewunmivor 8 Monaten

She be mumu, cause her card can do that just as well.

Profilbild von AJ๐Ÿฅถ
AJ๐Ÿฅถvor 8 Monaten

Lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ALHADJI_ACE
ALHADJI_ACEvor 8 Monaten

Key wey you go go cut.

Profilbild von Esther Ogbuagu
Esther Ogbuaguvor 8 Monaten

She can use ATN card too

Profilbild von KingTitiHenry
KingTitiHenryvor 8 Monaten

Lol, Federally university hostel boys looking at you for what they've done for years

Profilbild von 0xHibhee๐“ƒฐ
0xHibhee๐“ƒฐvor 8 Monaten

This one na better criminal make una hold am oo๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Exiel
Exielvor 8 Monaten

Chinese gate ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos