Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Omoh, See update ooo. 😂

152,084 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Pentacles profil fotoğrafı
Pentacles8 ay önce

Wait, I thought DVD is what we called the thing that let’s us watch what’s on the disc. Or am I missing something here?

♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀 profil fotoğrafı
♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀8 ay önce

Thieves Right now

Santa profil fotoğrafı
Santa8 ay önce

Arm robbers and kidnappers rn

Stanley profil fotoğrafı
Stanley8 ay önce

Nice update for thieves. Make una learn to dey keep una camera. Everything no be content 😞

Brave_Adam profil fotoğrafı
Brave_Adam8 ay önce

Dumb eyes dumb brain, thinks showing the world how easy it is to get into your compound is a flex, na only God know how you take survive reach this age with this kind brain.

Anuboy profil fotoğrafı
Anuboy8 ay önce

Innovation abi wetin we go call this one now😅

It Was A Good Day profil fotoğrafı
It Was A Good Day8 ay önce

Dey play my fans. Only Facebook people can believe this trash

Saint Vincent profil fotoğrafı
Saint Vincent8 ay önce

She is very creative and would make a good partner.

THUGZ33KMOJO profil fotoğrafı
THUGZ33KMOJO8 ay önce

Omo this thing no work o I Dey station laidis

GEE profil fotoğrafı
GEE8 ay önce

No be better gate.

abiola_rz profil fotoğrafı
abiola_rz8 ay önce

Nah sweet stick we Dey always use then😂 @iam_demmix

HEIS GODFREY profil fotoğrafı
HEIS GODFREY8 ay önce

Work don start

TITO ENTRYWAYS profil fotoğrafı
TITO ENTRYWAYS8 ay önce

No be for gate wey I build o😂

WkikiA profil fotoğrafı
WkikiA8 ay önce

I use my ATM card

Dauntless_Soul profil fotoğrafı
Dauntless_Soul8 ay önce

why DVD when you have an ATM card?

KASTED ✖️ ❌ TV 📺 BLOG 💯 profil fotoğrafı
KASTED ✖️ ❌ TV 📺 BLOG 💯8 ay önce

I did this but I never posted it on any Social media... Your Innocent Papa now go dey sleep, Unknown Gun 🔫 Men 🚹 go fund am enter house 🏡... Him no go know say him Social Media Daughter Don expose the security for house 🏡.... OMO... It is well 💯

Tradewithola 📊📈 profil fotoğrafı
Tradewithola 📊📈8 ay önce

Technologia 😂

Solomon Daniel profil fotoğrafı
Solomon Daniel8 ay önce

Olodo Thats a compact Disk Not dvd 😂😂

Big Henzzy profil fotoğrafı
Big Henzzy8 ay önce

Update deyyy

mummyij profil fotoğrafı
mummyij8 ay önce

It can’t work for every door

ABkujupio profil fotoğrafı
ABkujupio8 ay önce

No worry naso thief go take open am too no sha cry that day

Big Captain 👑 profil fotoğrafı
Big Captain 👑8 ay önce

Na only for this kind gate the DVD go work for. You sev see the gate

THE NEXT GUY E-Money dash car profil fotoğrafı
THE NEXT GUY E-Money dash car8 ay önce

Master key

𝔇emola profil fotoğrafı
𝔇emola8 ay önce

🥷🥷📝📝

Your uncle, dayo profil fotoğrafı
Your uncle, dayo8 ay önce

Too much information we put online.

NGO E profil fotoğrafı
NGO E8 ay önce

Use ur ATM instead 😆 🤣 We call it swipeee 😆 🤣 😂

zara profil fotoğrafı
zara8 ay önce

I will try and see 😂😂

‘Dewunmi profil fotoğrafı
‘Dewunmi8 ay önce

She be mumu, cause her card can do that just as well.

AJ🥶 profil fotoğrafı
AJ🥶8 ay önce

Lol 😂

ALHADJI_ACE profil fotoğrafı
ALHADJI_ACE8 ay önce

Key wey you go go cut.

Esther Ogbuagu profil fotoğrafı
Esther Ogbuagu8 ay önce

She can use ATN card too

KingTitiHenry profil fotoğrafı
KingTitiHenry8 ay önce

Lol, Federally university hostel boys looking at you for what they've done for years

0xHibhee𓃰 profil fotoğrafı
0xHibhee𓃰8 ay önce

This one na better criminal make una hold am oo😭

Exiel profil fotoğrafı
Exiel8 ay önce

Chinese gate 😂😂😂

Benzer Videolar