Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh! Some guys self no fit drink like this! 🧎‍♂️

460,041 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von LCT
LCTvor 1 Jahr

I’m very very sure that’s water, I took a shot of this thing one night like that, and I didn’t have control over my body again, it felt like I wanted to die, never trying it again

Profilbild von Coffee Fool
Coffee Foolvor 1 Jahr

Real men drink decaf flavored coffee. You can bet on that.

Profilbild von 💰
💰vor 1 Jahr

She no fit drink real like dis con Dey normal after , Mad hangover na wetin she Dey use play

Profilbild von Hush Update Tutorial
Hush Update Tutorialvor 1 Jahr

Person dey drink water you dey hail am

Profilbild von Jojo 𝕏✨✨✨
Jojo 𝕏✨✨✨vor 1 Jahr

You're a BIG FOOL if you try this with real gin cos only fools will think she's drinking real gin. You didn't see her crack the cap open. Plus damaging your liver and kidney.

Profilbild von ™🏈𝑺𝒐𝒏 𝒐𝒇 𝑴𝒆𝒓𝒄𝒚🏀🇳🇬™
™🏈𝑺𝒐𝒏 𝒐𝒇 𝑴𝒆𝒓𝒄𝒚🏀🇳🇬™vor 1 Jahr

Na water nothing una one tell me 😂

Profilbild von Victoria 😌🤎
Victoria 😌🤎vor 1 Jahr

Fit be water 😂😂

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

Ee fit be 😂

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 1 Jahr

She fuck up u gulp am rush and u no blink eye 😂😂🫠😂 she Dan cast

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 1 Jahr

lol nah water cause spirit would send you off ur eyes go change and I can’t gulp spirit down with so much speed lmao

Profilbild von NIGERIA 🇳🇬 em B. A. T. llion
NIGERIA 🇳🇬 em B. A. T. llionvor 1 Jahr

Dey play ..nah water dey inside.. dem no born your papa self

Ähnliche Videos