Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh, this guy no lie at all! 🙂↔️
35 Yorum

Normal level for every guy wey get sense 😭 when money dey around we flirt around and call families every seconds but as soon we go broke we hide our face while we wait for another cash out

If you no get money Hide your face

This is actually true, na so I dey think my life, one girl just come with her wahala say you "why E be say Na only evening I dey check up on her" wetin we won dey discuss when I get bills pile up.

No man lives comfortably while broke; the only thought when broke is how to triple up.

It is like that to most men this days bro not only you

Omo! I dey shutdown from everyone. Some of my relationships has ended because of that cos they think I'm cheating 🤦🏽 My family understands me so well and whenever I'm emotionally unavailable, they know that business isn't going fine.

It’s the society that has conditioned us to be like that, a man without money is not respected or respected enough, they may not show you dircetly but the reaction of others might be very subtle enough you get the message.

And our girls won’t understand this , they call it nonchalant

That's the thing, when are we going to realize that not all girls want our money? And again showing affection only when you have money is no affection at all. I'm just saying my own.

If person broke, prick no suppose stand 👀👀👀👀

Being emotionally unavailable because you are broke isn't something to be proud of. Let's not glorify bad character.

You gaz log out from emotions, only logic, and the right one at that; leads to funds.

If you no get money, show your face make person help you oo

🤣🤣🤣 i went for a haircut 2 days ago, a lady was getting her hair done, she was observing me, i no even look am, i just dey guide like aunty look away o.. LOL

Yo!!! My people from every side of the world 🌎 LAGBAJA BY ELTEE MANNI Out now on Spotify. Stream and vibez to an amazing music 🎶 Trust me This kind of Music that give u moral to do more for urself in life 🔥🥰🔥🥰

Emotional DND🫣

Normal level for every guy wey get sense 😭 when money dey around we flirt around and call families every seconds but as soon we go broke we hide our face while we wait for another cash out

Rich or broke we no dey pity toto

Omo even when I no broke I no deh available

Walai I don dey vex since this week and na broke I broke.. Babe dey ask what happen to you since this week, I tell am say I am on my period and the cramps dey very painful.. broke

Retired but not tired for this side, broke or not broke them go still fall align once you Sabi smash them Wella

Everybody plus side chics too 😅

He no lie gan

So I'm normal ? I thought I was crazy cos this shit happens to me

Naa lie jooo

Omoh abi na

Too real, I guess it's d sense of providing incorporated natural into men, when u not able to provide for ur loved ones, it just feels like one part of u is dead

May Lord be our strength and show us way

The guy na Nigerian Asian? Where baba eyes?

@TheBigRavee @living_stone696

I dey disappear asap

@__Enkay

Men greatest fear is his economy

This is big truth!!

Fact and na woman cause am
