Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, this guy sabi chop ๐
60,038 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Trust Issue1 year ago
3 minutes is a long time

Solar Heavy1 year ago
that's interesting, but what do you think of this?

Ojo Daniel๐1 year ago
Me too sabi test me boss๐ฅบ๐ฅบ

UnwantedPresident1 year ago
The food is not much na I dey finish 14 wrap of mumu on a bad bay

Engr. Christian1 year ago
Feels staged.. but it doesn't really matter.

MOJO1 year ago
Make dem not try test person like @Temidire_right or @bige_005 and @PiLordd sha E get why I talk am... even @Debiigold fit run am on a low key

Dark Art FC1 year ago
I go wash my hand first 2 mins I don finish ๐๐

CT (HNIC)1 year ago
Make e jam me first. This guy no Sabi chop.

Michael1 year ago
This is light work bro๐ญ

public Enemy1 year ago
You no see he size..Abi you they wynne

its_Dizzy_J_again1 year ago
Na Spanner ๐ no be Palmer ๐
Related Videos
Omoh this guy sabi english like this and he dey do conductor ๐ณ
TENIOLA
472,070 views โข 1 year ago
Omoh, see the kind scope wey this guy wan use chop babe sha ๐ญ
TENIOLA
72,352 views โข 2 months ago
