Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh! This guy's babe really did him d!rty sha! 👀
Комментарии: 10

No long talks She go replace am, arrest her and make her pay for it

omo this is fake news na 😂💔 person wey do this thing na content creator

😂😂😂

Stay away of toxic relationship 🤣 you say No

Make Una no dey post half video... The guy punctured all those gadgets by himself and they're all brand new.. make Una watch the full video. Babe no do anything abeg

No be babe oo why people think sha na one babe ? This guy is a content creator on TikTok na him dey always burst all those gadget for no reason

Nah one mumu guy do this thing Brand new gadgets

WELL IF NA ME POLICE FOR DON CARRY ME BY NOW😭😂

I swear to God she go sleep cell if na gf not wife wey don born

I watched this video, the guy did it by himself
Похожие видео
Sensitive content
Omoh! People don dey talk about this Carter Efe and him babe video online oo! What did you notice after he k!seed her wife b00bs! 👀😭
TENIOLA
932,825 просмотров • 1 год назад
