ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Omoh! This one tough sha. Choose wisely ๐ค๐
11 ๆก่ฏ่ฎบ

If you choose PS5, align here. Make I give you good deals.

this one is such a vibe

A whole year with you and PS3 I go choose ps3

Why I go choose something wey I no fit last 1hr on top Abeg give me ps5

The PS 5 pad Wey I get no good again. I don't know if my friend can come with me so that we can use our wired pads on both ends?

I donโt know how to play game, so i choose you ๐ฉ๐ฉ๐ฅฐ

Why girls think bcos of breast and nyash guys go always choose them over ps5? U know the joy wen Dey if u Dey play COD, and u bet with person online for fifa mostly wen u con Dey make money inside? My sister u go carry urself go front

PS5 abeg ๐

I go continue ps5 tomorrow๐

Now it's all clear when Olamide sang , she carry front , she carry back , she too package.....

Please give me PS5 ๐ฅบ
