Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Fekomi vs Ahmed 😂 One person don fold

140,185 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von Mr president
Mr presidentvor 4 Tagen

You go meet am for him base and you think say u go win am 😹😹😹 na only poor man Una fit Dey threaten like this 🦉

Profilbild von LUXtweet🤺
LUXtweet🤺vor 4 Tagen

You people should stop gassing people that oppress the common man with the police. Same thing Ahmed Xm did to youngfeez that called him out about his crypto classes scam. One day, water go pass garri o and e go affect everybody.

Profilbild von Miyarh🌸
Miyarh🌸vor 4 Tagen

The before and after video no be joke. Court don do justice 😭One person don fold indeed That I apologize as a businessman part finish am

Profilbild von Dr Fab
Dr Fabvor 4 Tagen

😹😹😹😹

Profilbild von Michael
Michaelvor 4 Tagen

Fekomi later fold ke

Profilbild von Amori-Alawo🫶
Amori-Alawo🫶vor 4 Tagen

Ahmed wey naw get sorry for eyes!!! Dakun baby ma gbe news omo yen o😩😩😩

Profilbild von JET
JETvor 4 Tagen

Fekomi don fold 🤣🤣🤣

Profilbild von zainab
zainabvor 4 Tagen

He no go fold keh 😂

Profilbild von Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”vor 4 Tagen

He no go apologize keh😂😂💔💔💔 Dey really humble am No be him say apology my asssssss😂💔😂💔😂

Profilbild von Extreme
Extremevor 4 Tagen

He think say Lagos and Abuja na same city 😂

Profilbild von J.🅾️.P🌹💕
J.🅾️.P🌹💕vor 4 Tagen

He no go apologize keh😭😂😂

Profilbild von +234-Nerd
+234-Nerdvor 4 Tagen

"You go bow for the result o" You think say na just lyrics 😂

Profilbild von Philose 🦭
Philose 🦭vor 4 Tagen

Nor be gra gra sometimes

Profilbild von Tosin
Tosinvor 4 Tagen

If he reach your turn no fold o.

Profilbild von Dare
Darevor 4 Tagen

He no even last.😂 But he Sabi sell go harder mixture

Profilbild von Pretty Aishat
Pretty Aishatvor 4 Tagen

😂 😭

Profilbild von God's Favorite 😍
God's Favorite 😍vor 4 Tagen

Na fekomi fold 😂😂😂

Profilbild von 6lackkhalid
6lackkhalidvor 4 Tagen

It’s crazy meh

Profilbild von Omoboriola Friday
Omoboriola Fridayvor 4 Tagen

😂😂😂

Profilbild von casablanca d katamatofia 🇧🇪
casablanca d katamatofia 🇧🇪vor 4 Tagen

@04thxx after 4 baristas 🤣🤣😭

Profilbild von MEDIA HQ 🇵🇹 🦅 🦍
MEDIA HQ 🇵🇹 🦅 🦍vor 4 Tagen

Even with 4 barristers him still fold 😂

Profilbild von 𝙹𝚞𝚕𝚒𝚎𝚝 ♡
𝙹𝚞𝚕𝚒𝚎𝚝 ♡vor 4 Tagen

Lmao

Profilbild von Phasmod 𝕏
Phasmod 𝕏vor 4 Tagen

No let Ope see this one o

Ähnliche Videos