Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh wetin dem do Fishpie guy no good oo 💔
9 Kommentare

𝓗𝓪𝔂𝓚𝓪𝔂 ⓐⓚvor 1 Jahr
Two of you and the cameraman will ask for oxygen and the Lord will give you carbon monoxide

Ayo, the Firstvor 1 Jahr
Why the ediot no allow am talk? Just Dey shout for person ear

KING DAVID B£Tvor 1 Jahr
As una waste my time and data naso God go waste una effort

BARON OF IBADANvor 1 Jahr
I hope una wey dey comment watch am finish ?? Can’t believe I wasted 4mins for this ahhh

Kramz10 🇳🇱 🇳🇬vor 1 Jahr
They spread bacteria Dey go o. How you go sneeze Dey touch person.?

MayGistvor 1 Jahr
Fish pie wasting peoples data.

Edwin Josephvor 1 Jahr
Person wey dey interview am don even tire sef 😂😂😂

Tunex Dee 🕊🇳🇬🇨🇦vor 1 Jahr
Imagine 😂

Papaking 👑vor 1 Jahr
He sneezed and put his hand on his shoulder? Aswear to God interview for don end with fight. They shared more bacteria than do an interview.
Ähnliche Videos
Wetin this girl do no good oo, see wetin she do person papa 😭
TENIOLA
317,952 Aufrufe • vor 10 Monaten
