ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Omoh! Make dem check on Phyna oo! I really hope sheโ€™s fine! ๐Ÿ˜ช๐Ÿ’”

1,012,078 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

33 ๆก่ฏ„่ฎบ

1011๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ฝ ็š„ๅคดๅƒ
1011๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ฝ1 ๅนดๅ‰

Make dem Dey check up on person wey Dey inside PJ? ๐Ÿ˜’๐Ÿ’”

Eris Enzo ็š„ๅคดๅƒ
Eris Enzo1 ๅนดๅ‰

Person way dey fly private jet Make me way dey enter bus check on her?

๐™ฟ ็š„ๅคดๅƒ
๐™ฟ1 ๅนดๅ‰

Pray for phyna??? How about pray for the kids and husband or even mother of the diseased?? Y'all are funny.

Emmanuel ๐Ÿ˜ ็š„ๅคดๅƒ
Emmanuel ๐Ÿ˜1 ๅนดๅ‰

She fixed her lashes, fixed her nails, then jumped on a PJ, but I'm the one that should be praying for her. Lmao ๐Ÿ˜‚

Godfather ็š„ๅคดๅƒ
Godfather1 ๅนดๅ‰

Is the recording necessary? Everything is now for content

EDO BLOOD ็š„ๅคดๅƒ
EDO BLOOD1 ๅนดๅ‰

She sabi Nigeria people well She know how to act emotional well make she fit gather sympathy Person Dey inside pj make we check on her we wey dey inside heat for house ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Rest in peace Ruth God will definitely protect the kids you left behind

๐•ฎ๐–”๐–‘๐–‘๐–Ž๐–“๐– ๐Ÿ€„๏ธŽ ็š„ๅคดๅƒ
๐•ฎ๐–”๐–‘๐–‘๐–Ž๐–“๐– ๐Ÿ€„๏ธŽ1 ๅนดๅ‰

Set camera......andddd action

Blue๐Ÿฉธ ๐Ÿฆ… ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Blue๐Ÿฉธ ๐Ÿฆ… ๐Ÿฆ…1 ๅนดๅ‰

Person Dey inside jet record and u say we should check on her ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ oga na garri I dey drink someone should check on me before I go blind .

โ‚ฟศบร‘K $ฤฆฮžลโ‚ฟฮจ ๐“ƒต ็š„ๅคดๅƒ
โ‚ฟศบร‘K $ฤฆฮžลโ‚ฟฮจ ๐“ƒต1 ๅนดๅ‰

someone is recording her. clearly she's aware. she flexing lifestyle subtly. it is well with her anyways

David-salt Ayodele ็š„ๅคดๅƒ
David-salt Ayodele1 ๅนดๅ‰

I would never understand how people are comfortable to be infront of the camera while in grief. Iโ€™m not saying itโ€™s wrong, Iโ€™m just saying I donโ€™t understand it

แด‡ษดแด…ส โœฐ ็š„ๅคดๅƒ
แด‡ษดแด…ส โœฐ1 ๅนดๅ‰

Dangote should make sure Phyna is okay, or else we will cancel him in Nigeria.

THE ROYAL HIGHNESS ๐Ÿฆ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌโค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
THE ROYAL HIGHNESS ๐Ÿฆ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌโค๏ธ1 ๅนดๅ‰

May I pray for who dey inside privet jet

5BONACCI_TECH ็š„ๅคดๅƒ
5BONACCI_TECH1 ๅนดๅ‰

Check on who Dey inside Private jet? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

JB ๐Ÿƒ ๐Ÿซฅ ็š„ๅคดๅƒ
JB ๐Ÿƒ ๐Ÿซฅ1 ๅนดๅ‰

Person de inside private jet ๐Ÿ›ฉ๏ธ u talk say she no well no wahala o

Spencer Obigho ็š„ๅคดๅƒ
Spencer Obigho1 ๅนดๅ‰

Make we pray for person wey dey inside private jet!! Omo!!! ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Nobody dey even keep anything private again.. Social Media!! Smh..

Peterchibuzor50 ็š„ๅคดๅƒ
Peterchibuzor501 ๅนดๅ‰

I don't have any pity for her, someone who prefers money and fame over her own blood, your own sister. Her heart is so cold, she didn't even fight for her sisters life, rather she was after money.

UNTO THE NEXT ONEโญ•๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
UNTO THE NEXT ONEโญ•๏ธ1 ๅนดๅ‰

E be like say something dey sup oโ€ฆ ๐Ÿ˜” Phyna really need love and prayers right now. God abeg, make she pull through ๐Ÿ™๐Ÿ’ฏ

0xGozilla๐Ÿฆ ็š„ๅคดๅƒ
0xGozilla๐Ÿฆ1 ๅนดๅ‰

Una dey craze for this internet walahi ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ Make who check on am? Person wey dey cruise on private jet na who Una wan make hungry Nigerians wey no fit afford 3 square meals dey check on? ๐Ÿคท๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ DFKM!!!

๐™‚๐™๐™ค๐™ช๐™กโทแดณ ็š„ๅคดๅƒ
๐™‚๐™๐™ค๐™ช๐™กโทแดณ1 ๅนดๅ‰

Why camera dey video person wey dey grief? Come still post am for Internet. Lmao RIP to her sister. But this video is pointless

Peak Football ็š„ๅคดๅƒ
Peak Football1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ Make we forget about the Pj firstโ€ฆ na with that kind finger Nails she do na dem wan take check on am? Who no fine Dey get time do that kind nails ๐Ÿ’…

ORION ็š„ๅคดๅƒ
ORION1 ๅนดๅ‰

For inside plane?..

Mc Arizona ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Mc Arizona ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

There is a limit to the pain the human body can take; once it exceeds that, it breaks down. ๐Ÿ˜Œ

Fizy ็š„ๅคดๅƒ
Fizy1 ๅนดๅ‰

This shaa is a subtle show off, for someone meant to be mourning The Lord is her strength anyways

Wannie ็š„ๅคดๅƒ
Wannie1 ๅนดๅ‰

Come, no be private jet she dey?

Orevaoghene ็š„ๅคดๅƒ
Orevaoghene1 ๅนดๅ‰

I pray she gets through this, I pray she heals, no one deserves this much pain ๐Ÿ™

Psalmy ็š„ๅคดๅƒ
Psalmy1 ๅนดๅ‰

โ€œNa 1billion you write for there abi, correct.โ€ โ€œWetin be that 2nd one, oh na trip to Dubai for a month to cry well Abi โ€œ โ€œThe last one nko, I no go work again to earn salary abi. โ€œ โ€œWhere make I sign, you do well โ€œ

D'Grammy Boi ็š„ๅคดๅƒ
D'Grammy Boi1 ๅนดๅ‰

She just lost a sister how do you expect her too be fine ?

๐”ฝ๐”ธโ„ค๐”ผ ็š„ๅคดๅƒ
๐”ฝ๐”ธโ„ค๐”ผ1 ๅนดๅ‰

Haffa, you Dey careful o. I Dey on bike, you talk say make I check on person wey dey pj?

OLA_XCHANGE ๐ŸŠ,๐Ÿ’Š ็š„ๅคดๅƒ
OLA_XCHANGE ๐ŸŠ,๐Ÿ’Š1 ๅนดๅ‰

@grok can you guess what is happening to her ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ

KXLAD3 ็š„ๅคดๅƒ
KXLAD31 ๅนดๅ‰

Person dey inside private jet you say me wey dey inside canoe check on am

GBOLAHAN ๐Ÿชฌ ็š„ๅคดๅƒ
GBOLAHAN ๐Ÿชฌ1 ๅนดๅ‰

She Dey inside pj nau . Me never know Wetin I go chop tonight . She should check on me rather

Victoria๐Ÿ’•๐Ÿฆ‹๐Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
Victoria๐Ÿ’•๐Ÿฆ‹๐Ÿ1 ๅนดๅ‰

Sheโ€™s not ok She need a therapy She need to rest At this point Dangote failed her and her sister Her family is not in support of her she is mentally drained I pray she finds peace soon

๐Œ๐š ๐๐ฎ๐ž๐ฅ โ˜… ็š„ๅคดๅƒ
๐Œ๐š ๐๐ฎ๐ž๐ฅ โ˜…1 ๅนดๅ‰

me wey never see food chop wan check up on person wey dey inside pj? ๐Ÿ’”

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘