Loading video...
Video Failed to Load
Omoh wetin dey sup for here?
10 Comments

Kenkheye1 year ago
Shit literally got out of hand 🤣

Shugar1 year ago
God forbid bad thing ooo, Omo the kind of smell in that house will be massive

𝐀𝐘𝐎 ✰1 year ago
Why didnt they just close the toilet seat?🤔

Sharky 🐠1 year ago
That's God's wrath Na like 7th plague be this, make them sha do wetin God say make dem do

queenlizzie1 year ago
See the colour of the water sef, everything go just tire you

Uche Favour1 year ago
I refused to play the video🎥 I cooked👨🍳 ogbono soup🍲

REXFORD1 year ago
Dem Don Too Shit For This Toilet 😂

A2J1 year ago
Toilet giving back. Aura for aura

Tobi Knight1 year ago
Probably a flooded area, septic tank got flooded and channels it into the apartment thru the toilet seat.. abi

ØLUSHỌLā🇳🇬🏴1 year ago
This was how tsunami started in 253BC.
