Loading video...
Video Failed to Load
Wetin dey sup for Port Harcourt 🤔
11 Comments

Fifty Speaks1 year ago
People wey be say their madness na only for Portharcourt e stop...

Rock Paper Sizzle2 years ago
🇺🇸 Put America First! 💯 We have the best chance with Trump & Vance. ✅ Wear it Proudly here:

TheCreativeChemist1 year ago
Free advice Don’t go about shaking like this !

RichGospel of Delta1 year ago
E be like as them born you for Ph you don turn rugged already 😀

Emperor kaazi 💣🐅💜✡️🕎✝️1 year ago
Everybody na king by default

𝕄𝔸𝕐𝕆𝕎𝔸 🏂1 year ago
Everybody Dey anchor even small pikin.

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 year ago
Which kind handshake be this one again

kacrypt1 year ago
The hand shake no be anything for Port Harcourt

Lenin Park 🔞1 year ago
This particular video na content jare,, nothing dey happen for PH

Shola king1 year ago
My city we are rugged and posses

DonFash1 year ago
Me and my guy dey claw well well ooh
