Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh wetin dey sup for here?
10 Kommentare

Kenkheyevor 1 Jahr
Shit literally got out of hand 🤣

Shugarvor 1 Jahr
God forbid bad thing ooo, Omo the kind of smell in that house will be massive

𝐀𝐘𝐎 ✰vor 1 Jahr
Why didnt they just close the toilet seat?🤔

Sharky 🐠vor 1 Jahr
That's God's wrath Na like 7th plague be this, make them sha do wetin God say make dem do

queenlizzievor 1 Jahr
See the colour of the water sef, everything go just tire you

Uche Favourvor 1 Jahr
I refused to play the video🎥 I cooked👨🍳 ogbono soup🍲

REXFORDvor 1 Jahr
Dem Don Too Shit For This Toilet 😂

A2Jvor 1 Jahr
Toilet giving back. Aura for aura

Tobi Knightvor 1 Jahr
Probably a flooded area, septic tank got flooded and channels it into the apartment thru the toilet seat.. abi

ØLUSHỌLā🇳🇬🏴vor 1 Jahr
This was how tsunami started in 253BC.
