Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoooh 💔💔
279,474 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Who deh play?

See has she be like those Chinese characters for old Chinese movie

Na me dey do you I don ready to confess wetin no good 😝

Omo the hair level attacking position enter midfield position

Omo they fit mount full duplex with boys quarter on top this forehead o. Shuor! 😂

Song nearly finished before then see hair line

Omo this one isn't forehead anymore This one na fivehead😂

Which kind bending this one fit dey bend like this

So there's also Half plot female

The hair is all back 🤣🤣

And men are worried about their hairline!!

Omoooo😭😂and I de say I get forehead 😂👌🏻

One guy fit toast this weyrey and she go talk you’re not my type😂

Probably just consistently install frontal or just go skin omo hard decisions but beautiful lady.

@Dreamahsfx Omo Dey wear your cap abeg. Watin be this

Her hair is a shy type See how it moved back to avoid attentions

Kindly continue covering it. You are beautiful without it, but more beautiful 😍 covering it. You wonderfully and fearfully made by God.

She a Pachycephalosaurus??

I'm sure she paid half the price for her hairstyle

Don’t mind them joor, just collect advert paste am there

@Wurld_famous mk Wike no see the virgin acres of land o 😭😂

She’s a member of the Monk Club of Africa

@willinilli024 Bolt ride from her eyebrows to her frontals fit reach 50k 😂

Omooo make lagos developers no catch you for road o. Na better investment you be o😂😂 land just choke

Your sit partner no need rough sheet for exam hall

God of sings and wonder The one who strike out the Egyptians and their first born Omo e be like na him strike the hair front line ooo

Na to dey plait All front no need for the all back again !!

There’s nothing wrong with her receding hairline, Mk una stop to de shame people. Na until she go bald?

She'd be proud 😂

shaolin temple😂

I been think say I get baldhead before, I don meet my senior.....it's a smooth road, express🫳🫳🫠🫠

To fight w cultists na Bullet proof To fight w this fine girl na helmet o

This one na avatar yangchen o
Benzer Videolar
Sensitive content
gue berasa diputusin ajggg 💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔
emon 🫧
150,404 görüntüleme • 5 ay önce
