Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Isabella no show love oo💔💔

16,575 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Idowu Raphäel
Idowu Raphäel4 месяцев назад

Men are the ones giving this girl standards all these girls are low levels if a man does not spend his money on a lady she cannot look at another guy and say you are not my class.... Na Men dey upgrade women

Фото профиля Logic Mind
Logic Mind4 месяцев назад

This bro mumu oh, u buy 2 iphone 17 give woman wey no b your wife

Фото профиля M’Jovial🥂
M’Jovial🥂4 месяцев назад

When geh geh de drop advice steady, you de pick beans Abi?

Фото профиля Val
Val4 месяцев назад

Breakfast don reach Odunwire 😂. our Mythic Isabella 🤣 e sure me say na another guy she gave the first iPhone 17 pro max, say she was robbed, mumu boy believe am

Фото профиля ZzzDGoat🐐☦️
ZzzDGoat🐐☦️4 месяцев назад

Weytin deh pain me for this kin guys be sey Em go get one padi wey go deh ask em go financial assistance Just common 2k or money for data wey em go deh shank like that oh 🤦‍♂️ Just to please woman!🤦‍♂️

Фото профиля 𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞
𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞4 месяцев назад

Isabella finish me because money no dey I no fit meet up Isabella cost😂 Una no dey hear word

Фото профиля DammiWon✨
DammiWon✨4 месяцев назад

Shebi na you wan date fine girl so

Фото профиля R D J Emi🐐
R D J Emi🐐4 месяцев назад

Na the insult clear the kayamata? Finished boy..na 50CL you be

Фото профиля Gbola man
Gbola man4 месяцев назад

Him Dey expects love from a woman?? Lmao 🤣

Фото профиля APEX
APEX4 месяцев назад

I will always tell men, always give what you can afford to lose

Фото профиля Aishaaa🌸❤️
Aishaaa🌸❤️4 месяцев назад

Love isnt real

Фото профиля Jjc
Jjc4 месяцев назад

That one wey they thief Na the other guy collect am

Фото профиля Savage sounds
Savage sounds4 месяцев назад

Me I show love to my mutuals, starting with a FB

Фото профиля VECO_📊
VECO_📊4 месяцев назад

Did i hear her correctly He did it for God😂😂😂👈

Фото профиля curious 🤨 🤔
curious 🤨 🤔4 месяцев назад

When you calculate all this you will know that you’ve been robed

Фото профиля Whube
Whube4 месяцев назад

@Taiwowizzyemaye

Фото профиля tunrayo🌸.
tunrayo🌸.4 месяцев назад

Walai you did it for God😂😂 God will reward you Mumu

Фото профиля HeisEight.
HeisEight.4 месяцев назад

Yepa yepo

Фото профиля Julius Caeser🎩🌹
Julius Caeser🎩🌹4 месяцев назад

Chai na why you gats Dey wicked

Фото профиля Coolest Hybrid
Coolest Hybrid4 месяцев назад

Did i just hear "you did it for God" God himself go punish you 😂😂

Фото профиля Blacksheep
Blacksheep4 месяцев назад

God will reward you skii

Фото профиля Tekky 🎀
Tekky 🎀4 месяцев назад

Lmao, Odun has always been a f00l since day 1

Фото профиля Odogwu praise
Odogwu praise4 месяцев назад

Una go day cry

Фото профиля Rasheed
Rasheed4 месяцев назад

He better make I use my money play aviator 😂

Фото профиля Ikechukwu Ogbonnaya
Ikechukwu Ogbonnaya4 месяцев назад

My bro.Isabella Sallah is behind the corner show us love, you must not stay With ODun forever, nothing last for ever only God almighty o.

Фото профиля Hayzed❤️💙
Hayzed❤️💙4 месяцев назад

I hate when men say these things.shey she force you ☹️

Фото профиля Precious Atubobienemi
Precious Atubobienemi4 месяцев назад

Wahala

Фото профиля CFC💙DANZEE🤝
CFC💙DANZEE🤝4 месяцев назад

Keep taking care of another man daughter 😂😂all of una eyes go clear

Фото профиля Stay Scheming
Stay Scheming4 месяцев назад

🥹🥹🤣💔

Фото профиля Wereenyikun Fred Egwengde
Wereenyikun Fred Egwengde4 месяцев назад

She no show love at all

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy4 месяцев назад

@Emohgee01i Illiterate say "God will award you" Between the guy and the girl, I truly don’t know who is dumber.

Фото профиля Blacksheep
Blacksheep4 месяцев назад

😁

Фото профиля Justlife
Justlife4 месяцев назад

@Emohgee01i You da buy love

Похожие видео