Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
one day you sef go… 🤩
567,977 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

I will inform my parent then when I’m done with freedom I will open a shop Money touch Weyre hand E turn jowizaza

this one don share money finish 😭😭😭 which money e go use open shop😭😭

@Alabiy99 This was tooo funny 😂

@_khay_O Samuel is a giver and I know God will reward his good heart. I doubt the other guy would have done the same if he had won.

“Samuel, and you say you no dey smoke” 😂

@oluwaluhmie The man see movement e say “…but you said you don’t sm0ke” (in Yoruba)😂😂😂

Many people don dey lament say he don share the money finish, if he no share that money then he no safe, plus as a street nigga… greed will knock you down in the streets rather than save you.

Broski don share am finish 🤣🤣❤️❤️ na only guy fit do that kind thing 🤣🤣

Samuel, omo oshi nii eeee 🤣😂🤣😂🤣 Egbon Adugbo don collect wotowoto 😜😜😜😜

After him dn Make mouth,na this time him sabi say him dn loose

@moyo_eraa 😂😂😂 E don give our 500k like that

@MrSon1010 This boy don share the money finish o .. he is a kind man

@EmrysDamsonJr This part🤣🤣🤣

ahh, Samuel don share money finish 😭 now we have Samuel the tiler and Samuel the carpenter

Samuel don share money finish oo 😭😭

If you’re seeing this, may your helper locate you too. Amin

This is legit the funniest part in this video😭😂😂

Brotherhood is proud of this guy❤️ He won and shared the money

Baba reach house with 350K

He don share the money finish, forget him plan😭😭

Two premium meme in one video🤣🤣 Can only be asherkine

Him don share the money finish before informing his parents. Jeez

All these people wey de always make mouth first.. they are the one failing first.

The character a poor man has is due to insufficient funds Make he get money first then you will see his true character Na this guy story be that 😂

This video just shows how black tax can easily make you go from rich to poor.

😂 😂 😂 Abeg which money he Wan use open shop Na bundles e dey share oooo

There is this street sense of sharing money when you win, I see a lot of people doing it around. Maybe I'm just greedy but I don't see any good in it cos i dont think I need to give anything to you cos if I'd lost you won't be there

Is this the money he’ll use to start business 😩…How much will remain after sharing

See as street tax Dey reduce money o 😆

@Realsheyii Overall, the winner has a good heart and God will always bless people like that. Even the courage to give that bros 3 bundles, still gave his boss one bundle without hesitating, says alot about the kind of selfless giver he is. God bless you too Asher 👍

@hodistinction Oooooo boy!!!! 😂😂😂 they made me remember this guy

Omo the guy good heart dey off me o. Him share that money for street o😂😂😂

A Man with a good heart money no even Dey to buy material again 😂😂

@noenglishnamee lol atleast 400k go go down mehn

Samuel wea talk say eim wan opon shop don turn azaman.... Baba dey share money.... Anyways never trust the loyalty of a poor man
Ähnliche Videos
Sensitive content
Chop this one sef before I block you 😭
URGLY GRAMM🍃
193,051 Aufrufe • vor 1 Monat
