Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
One fact about this settings. 🤔
101,524 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

They can sabi fight for love you fit break up make them no break up with you 😂😂😂😂 you gat get better fra and you can’t be wearing white or else them de stain you everywhere 😂😂😂

Hmm girls of this generation have lost it

They share same man and also share same undies ✅

Settings wey no set, the setting need factory reset

In port Harcourt we called dis gbolokiri Wey e be say your future wifi network don cut chain🥶😂

What kind of setting is this … we just dy normalize rubbish

Na this kin settings I de like 🥲

Very infectious settings that's all I see 😂😂, now wey HIV case plenty like mad now, one wrong move with this kind of babes you'll be an HIV patient till the rest of your life 😂😂

Funny how they are the most real human in relationships if only they find a true love

Lol you fork them Wetin no good - noting Come out

Omo na person future mother be this oo🤦🏻♀️🤦🏻♀️

Happened Only in the south west , 😭😭

This kind settings the knack one man oohh

If the backy ns rvssian cream Mo na involve me

Walking infections and lack of home training with bunch of problems

Only God can explain the anger I feel when I see people wasting smoke

Awon ajakalearun

Na backy oh yaba

Make them involve me!!!!!

At d end of the day konjo go kill all of dem

Dad realizing after all the 15 yaers of protection and isolating them not to mingle with such friends, wouldn't know that the evil was in them. It show up anytime you gave her chance thinking she is completely holly 💔

Na Omo ibadan Dem b

Hmmmm this life abi

Na this kind babe's they born the next mc olumo o

They belong to the streets and national cake for the street

Na food

They are good girls forget the life style

Don't offend them

Bunch of oloriburuku

Nothing where person no go see for here

I reserve my comment….🤦♀️

I just only pity men in Nigeria these days God pls bless us with Good woman
