Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
One word for the thïef?😂
49,618 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 50

As dey delay them him beating dey increase 😭😠

🤣

Omo I Dey think the kind of beating he go receive.. I kon Dey feel for am 😂😂😂😂😂

😭😭

I swr bro .. I don get experience where dem catch thief for my front bro .. people wey no sabi wetin Dey sup .. dem go come still join hand beat am 😂😂😂😂😂😂

For those of you asking me for the background song

Make him just disappear from there .

Ajeh😂

Nothing on earth fit stop make them no beat am

@slimzy6661 🤣🤣

Him body go hear am 😂😂

Kansogo yeye

😂😂🤣

Time is of the essence. The cane and weapons of beating are increasing with those tactics of his

His only prayer now na make police come 😭

Lmao him own don be 😂

🤣

No way he could escape this sope otilor unless someone help call police to safe is life by arresting him and take him away but if those people should catch him beofe police come otilor ni yen is gone 👁️

Baba just dey look them , dey think " omo e don be for me today" 😂

This naija bro 😂

😂

That guy go too collect 😂

🤣😭

Finished

😂

Dem go soon follow am climb balcony

Giveup

😂

Make e just kpai in peace

Ur mind go Dey

No let them catch you o cus you go chop wire tire

If I hold phone I go call police, na me go use my hand tell them say I thief make them come 🤣🤣😭 Because this menssssss 🤣🤣 no no no

Instead of him to drop down and start pleading guilty, baba still dey stress people dey do stunt up and down 😂, all that goes up must come down 😂.

On top he come dey stress dem by skipping from one building to another!!!

Him life don Kese like dis

E go dey wish say na Derico nwamama🤣

Is a gonna

Him self had to give up at a stage😂😂

Make e just remain there

@SirDavidBent It’s well

Better come down come beg

Egbon adugbo right now 😂😭

Police is he's friend here

See the way them dey rush am, Na celebrity? He come perfume?

🤣🤣😂

Boss 😂

For even stressing people wey wan catch am Walai, dem go too beat am

E don loose one eye already

Nah to hang for air remain

Baba own don finish 😭😂
