Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
One word for this guy?😂🙌🏻
1,023,834 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
53 Yorum

Where the guy Dey now sef 😂 he’s a definition of a player

Victor osihmen no play reach am

😂

Nah Father Christmas 😂😂 him dey share prick dey go… Habit for people wey guide oo😂😂

😂😂

Funds dey body 😂😂👏🏼

He dey move like @abazwhyllzz for Snapchat

@abazwhyllzz Abazz just Dey carry different woman. Omo

This guy take GehGeh advice personal. If you want to make gal like you, get as much as possible gf. 😁

No be lie oooo

Yes now 😀

this egbon craxe o

E no kraze reach me

The Nigeria balthazar, I hope he uses a condom everytime make ein life no spoil

People still Dey use condom?

Drive any car wey u like 😂😂😂😂

😂😂

Legend!

An icon 😂

Na my brother abeg delete this video

@OnyeonuChr82021 Beg me

That year 😂😂😂

😂😂

He can never make it in this life again

Lol Dey play

I see my babe for there oo but enjoy na your turn

😂😂

Why’s he doing a video with all of them?

Na evidence

na two words i get for him

U too Dey mumu

King Solomon

Of our time

A king frrr

Chasing the hiv with no shame 😶🌫️

City boy!!!!! 🤣🤣 I think I saw this video some time back in 2023 or 24 . Bro the change them like boxers

omashey oo

@dfwalfred 😂😂😂

Na maintenance boy

Na lie Na content be this 😭😂😂

Aloyinloko number one🌚

Proud of you bro 😅

The brotherhood is very proud 👏

Enjoooorrrrrr

Omo na my first class student be this o Make dem pour am water 💧 😅

Chiwetoke? He’s not into girls now😭

Break their hearts for me..😔😭 On my behalf 😔😂😂 @TheDamiForeign

Seredebe

Bro did each new month trend with new girl

Na him time make him use am well Life go still serious pass this lifestyle

One thing is certain….na him get that apartment😂😭

Your the real man

He is a king 👑
