Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Only few will believe in me. ☝️🏧
893,578 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

As single as you are but na banny dey ontop bed

Gheghe really feed Ona 😂

@jaycrux332 Nah even movie nah his manager posted about it that they went to shoot a movie scene 🎬 Thank God my mind 💔 don dey before 🤣😭

😂 is this one ai ?

Gehgeh is as single as I am omo werey na goat 🐐 sleep near u 😂😂

This man has done damage to lots of Nigeria men He has shaped their mind to make them see all women as cheaters he has made Nigeria men to be very sensitive to any normal mistake a woman makes and most of this youth and even the older ones has fallen for it All I ask of man is to be wise, don't let words of your fellow man control you.

But he dey waste the money wey he dey tell us to save 😭😭💔💔

Na Messi fans this marriage pain pass ooo 😂😂😂😂 from one sorrows to another 😂😂😂😂

Put your ear down

Dey play…. Live at minna 😂😂😂🤲🏽🤲🏽

I talk am say na AI GehGeh no dey fear anybody if it’s real he would have said it.

Who be this one 😒 will you gerre re here now

Gheghe don pay this guy🥱👀 Nothing Una wan tell me💁

You don rush frame am keh! My ex needs to see this.

Na ai tear that step near the woman so 🙄

Make una dey confused una slaves. Married or not, they look perfectly together

You go explain tire bros 😂😂🤌🤌

Wether Geh Geh is married or not, it doesn't change anything. He has never been against marriage. He just wants guys to love right, spend wisely and not end up being used by the female gender!

Make una tell that bros make e drink agbo before he fire down that babe o. We no wan make one woman come set ring light de yab am tomorrow say na one minute man o

I need to sue this guy for damaging my life

Forget those @official_Gegeh drama 😁 all these small small girls don full WhatsApp dey insu!t people wen senior them

I talk am day na faké na AI generated but they won't believe me. Let's shaa be guided.

Na until I catch U I go tie U go dat cele church

I still believe in you 💯 Nigerians don't need your precious advice. They can't even show prove that you told them not to marry.

I believe say na AI, or na geh geh lookalike 😂😂

I stand with u my mentor but how i wan take prove to my ex, she has been calling since this your wedding news

Even if you marry how e tk concern them beside no be your life?

If there’s any guy that actually broke up with his girl without any red flag, just bcos he’s listening to GehGeh then he has to be d dumbest man on earth, I expect a sane man to know how to listen,comprehend, digest & when to implement. Be wise doesn’t say fall fall out of luv mf

So last last Love later carry u Ahh na una type woman day even beat for house Cos u just proved to the whole world say u no be real man A real man sticks to his word Meanwhile u are just a coward and babish in attitude

You build a university of lies and people believed you. Na that best graduating student in your university that year i pity now.😭😭

Who go believe say you get dreads before 😂

😂 Ghe Ghe don carry una go! But if we’re being honest, he never said people shouldn’t get married. His message has always been simple: use your head, don’t lose focus, and don’t mistake fake love for genuine affection—especially when the relationship is built around your money. Lọ́bàtán.

😂😂😂😂😂😂😂 And nah you been dey advice peller oh Chai,you do us this one 😂😂💔
Похожие видео
Sensitive content
Sir please I will marry her I’m interested in the OPM pastor Offer ☝️🏧
GehGeh
43,409 просмотров • 6 месяцев назад
Sensitive content
Nigerians please pray for me… W0mwn don finally bring me down ☝️🏧
GehGeh
352,277 просмотров • 2 месяцев назад
