Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Original content shoot don turn war between me and babe. ๐๐ญ
17,789 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

Elon caused it o ๐

Unah dey try oo

๐๐๐

Facebook content go full this app very soon ๐

lol, as long as itโs or๐คฃ

The content must be made ๐

๐คฃ๐คฃ

Your babe get nyash oo

Una no serious for this kain fight ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Wetin una dey do like this

Una payout go huge fr ๐

Dude have to be strong

Who won the belt?

Na you record this thing?

Con separate us first

She wan take your life ๐

Na you be that?

What in Godโs name do they think they are doing??

๐ Na small content shoot una wan do, now e don turn WWE! Babe no wan cooperate at all.

She want all the money

๐น๐น๐นElon na you cause this one o

๐๐๐๐

Na die๐

All these people will wound each other

Itโs time to create ๐๐

Omo ๐๐๐

Wonderful ๐, what is going on here.

God abeg ๐๐๐

babe no dey joke with the shoot at all

At all

No be lie ๐๐๐

Na wetin be this๐

She no want money?

You guys should stop this before this man lost the fight ๐คฆ๐๐๐

Babe no gree finish the content, she change the script to UFC ๐๐ญ

Easy abeg, u still need her

๐๐๐๐

๐๐๐

That A$$ tho

I no understand wetin them dey do oh ๐๐
