Loading video...
Video Failed to Load
Pluto don go lodge another man babe ๐ญ๐๐
83,789 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
30 Comments

Na manager babe you dey knack.. e don blur for the guy..

๐

Na skit. From the reactions you will know it's all scripted. If na reality. Pluto for don collect blow or kicks make him mind dey.

Why person nickname to be Pluto๐

Na content joor we no be fool

Scripted

I think there should be a boundary between friends I cannot go ahead to chike my guys babe even if they break up I have seen situations like this end great friendship

Pluto wan enter Mars with another person babe๐๐๐ญ

Only one pluto๐๐

๐๐๐

But Shebi dem talk say โPluto boys no Dey show for mapโ how dem con find am

Ozuor wan fight another man because of babe

Everywhere go first blur

E dey sweet, at least try am once in a while

Hin beat camera commot

Shey na babe no be wife

This can never be me. Iโm suing them 3 for invasion of privacy ..

but how do you guys get attracted to your friends babe?๐ค

Him own na make dem help am stop dey video ๐๐

Pluto is in trouble๐ญ๐

๐

Benin boys ๐น

โWe never do anythingโ Na wetin pain am be that not that they were caught

Another skit

Precious

Never invest in a woman.

When you know it's scripted

๐

๐๐๐

Did I just hear babe from her?
