Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
OS don vex๐๐
32,003 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Anything you talk wae girl react, no worry na truth

Na once the girl voice out make dem nor collect food for dia mouth ๐๐ญ

She say na that age gan gan women life dey start ๐คฃ๐คฃ๐คฃ, funny girl๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Your life start for 30 ๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน

Na that stage naim bbl dey start and Dem go make the olosho full time work, na who marry that type go chop shit for marriage

E pain ammm. Fawwwwkkkkk. E pain am ๐ The guy just go put yam inside her chicken pie ๐

On behalf of women, they told me to tell you that you shouldnโt be the one to speak for them, cuz everything that guy said, is reflecting on your physical body ๐ข If women supposed respond to him, no be this kind person abeg cuz she just proved him right ๐ข

No be only 30years,you should have ask all the girls in the world to wait till 40years nah before we get marriage Fool๐ก

E pain am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Life still Dey start for 30 ke? E never even start sef, na around 40-50 e Dey start, Ozwor

Os paranoid ๐๐น

See her like example E no hard to know them ๐๐ช

๐ ahhh kilode OS calm down

Na Libya or Ghana she dey like this ๐คฃ

The girl don fra once, this one pain am

Point of correction OS, women life doesn't start in the 30s

She prove him right

She is above 26 and pained

Sounds like nonsense but he is right. Dem no dey tell person

This girl don cast na ๐

Ur life still dey start for 30 keh ? Ogun kill u ๐คฃ๐คฃ๐๐

No time lol ๐

Calm down na, oya how much for short time?

Why is she pained

๐ญ๐ญ

But this guy na proper misogynist ohh

๐๐๐ run

Dey don change am for una

A fi โcan danโ na ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐

๐น๐น๐๐ I like her curse sha

As e dey sweet e dey pain dem Dodoyo association
