Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

OS don vex😂😂

32,003 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля martha roumie
martha roumie2 дней назад

Anything you talk wae girl react, no worry na truth

Фото профиля Davycute
Davycute2 дней назад

Na once the girl voice out make dem nor collect food for dia mouth 😂😭

Фото профиля The Real OG
The Real OG2 дней назад

She say na that age gan gan women life dey start 🤣🤣🤣, funny girl🤣🤣🤣

Фото профиля Om_cryptonite
Om_cryptonite2 дней назад

Your life start for 30 🥹🥹🥹🥹

Фото профиля Grey Ledger
Grey Ledger2 дней назад

Na that stage naim bbl dey start and Dem go make the olosho full time work, na who marry that type go chop shit for marriage

Фото профиля CASHIE WEARS
CASHIE WEARS2 дней назад

E pain ammm. Fawwwwkkkkk. E pain am 😂 The guy just go put yam inside her chicken pie 😂

Фото профиля Mandora (FC)
Mandora (FC)2 дней назад

On behalf of women, they told me to tell you that you shouldn’t be the one to speak for them, cuz everything that guy said, is reflecting on your physical body 😢 If women supposed respond to him, no be this kind person abeg cuz she just proved him right 😢

Фото профиля mhizsuzzy❤
mhizsuzzy❤1 день назад

No be only 30years,you should have ask all the girls in the world to wait till 40years nah before we get marriage Fool😡

Фото профиля Raven
Raven2 дней назад

E pain am 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля NOVAFLARE⚡️👽
NOVAFLARE⚡️👽2 дней назад

Life still Dey start for 30 ke? E never even start sef, na around 40-50 e Dey start, Ozwor

Фото профиля Kenny📊📈
Kenny📊📈2 дней назад

Os paranoid 😂😹

Фото профиля 𝕺𝖑𝖆 ♡
𝕺𝖑𝖆 ♡2 дней назад

See her like example E no hard to know them 😂😪

Фото профиля Bamiszn
Bamiszn2 дней назад

😂 ahhh kilode OS calm down

Фото профиля Andre Benjamin
Andre Benjamin2 дней назад

Na Libya or Ghana she dey like this 🤣

Фото профиля NWA Nwabunwannem
NWA Nwabunwannem1 день назад

The girl don fra once, this one pain am

Фото профиля TheYak
TheYak1 день назад

Point of correction OS, women life doesn't start in the 30s

Фото профиля Adeyanju
Adeyanju1 день назад

She prove him right

Фото профиля T.O.R.E.T.T.O💙❤️
T.O.R.E.T.T.O💙❤️2 дней назад

She is above 26 and pained

Фото профиля Brigadier
Brigadier1 день назад

Sounds like nonsense but he is right. Dem no dey tell person

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh2 дней назад

This girl don cast na 😂

Фото профиля lol
lol1 день назад

Ur life still dey start for 30 keh ? Ogun kill u 🤣🤣😂😂

Фото профиля 𝐄𝐧𝐞𝐫𝐆𝐲
𝐄𝐧𝐞𝐫𝐆𝐲2 дней назад

No time lol 😂

Фото профиля kene daniel
kene daniel2 дней назад

Calm down na, oya how much for short time?

Фото профиля SholaTrilli
SholaTrilli2 дней назад

Why is she pained

Фото профиля Pshyc_
Pshyc_2 дней назад

😭😭

Фото профиля sambito
sambito1 день назад

But this guy na proper misogynist ohh

Фото профиля Success
Success2 дней назад

😂😂😂 run

Фото профиля Pop Morgan 🪬
Pop Morgan 🪬2 дней назад

Dey don change am for una

Фото профиля Jay_Ash
Jay_Ash2 дней назад

A fi “can dan” na 😂

Фото профиля Same ni
Same ni1 день назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Om_cryptonite
Om_cryptonite2 дней назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля TheLaidBackGenius 🙂
TheLaidBackGenius 🙂1 день назад

😹😹😂🎉 I like her curse sha

Фото профиля Tobi joel
Tobi joel2 дней назад

As e dey sweet e dey pain dem Dodoyo association

Похожие видео