Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
OS don vex😂😂
32,003 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Anything you talk wae girl react, no worry na truth

Na once the girl voice out make dem nor collect food for dia mouth 😂😭

She say na that age gan gan women life dey start 🤣🤣🤣, funny girl🤣🤣🤣

Your life start for 30 🥹🥹🥹🥹

Na that stage naim bbl dey start and Dem go make the olosho full time work, na who marry that type go chop shit for marriage

E pain ammm. Fawwwwkkkkk. E pain am 😂 The guy just go put yam inside her chicken pie 😂

On behalf of women, they told me to tell you that you shouldn’t be the one to speak for them, cuz everything that guy said, is reflecting on your physical body 😢 If women supposed respond to him, no be this kind person abeg cuz she just proved him right 😢

No be only 30years,you should have ask all the girls in the world to wait till 40years nah before we get marriage Fool😡

E pain am 🤣🤣🤣🤣

Life still Dey start for 30 ke? E never even start sef, na around 40-50 e Dey start, Ozwor

Os paranoid 😂😹

See her like example E no hard to know them 😂😪

😂 ahhh kilode OS calm down

Na Libya or Ghana she dey like this 🤣

The girl don fra once, this one pain am

Point of correction OS, women life doesn't start in the 30s

She prove him right

She is above 26 and pained

Sounds like nonsense but he is right. Dem no dey tell person

This girl don cast na 😂

Ur life still dey start for 30 keh ? Ogun kill u 🤣🤣😂😂

No time lol 😂

Calm down na, oya how much for short time?

Why is she pained

😭😭

But this guy na proper misogynist ohh

😂😂😂 run

Dey don change am for una

A fi “can dan” na 😂

🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂

😹😹😂🎉 I like her curse sha

As e dey sweet e dey pain dem Dodoyo association
Benzer Videolar
Matta don vex Lamidi again 😭😭 So didirin Lamidi don get sense ? 😂
Boi X
32,242 görüntüleme • 1 ay önce
