Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“Our reward na the same thing” 😂
101,277 Aufrufe • vor 19 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

You ft still press her 500k sincere make you no see view once. Once you start acting like a simp Nigeria girls start playing you games

😂

Dem no go still wan hear. 😂😂😂

I get one bros wey Dey my area, he don buy heaven and earth for gal, he con later discover say nah bros wey Dey insult her for public Dey chop her low-key 😂😭 Them no Dey impress woman o if she like you she like you be that

The one who carry am go Cape Town, the one wey use romantic words, the wan wey use wire, the one wey show her politicians settings, the wan wey use AMG, the one wey use fake life, the one wey come as a man of God, they wan wey use gift. Our reward na d same thing

She don given give so many guys the doggy b4 she met you 😂😭

Our reward na the same thing…only the wise will understand

Simps are very useless men Imagine 500k for skincare how much you go con send for food and miscellaneous Tomorrow when Dey go broke they blame it on the girl then run to the devils for money and become puppets of evil and a menace to the society

The broke guy fit Dey last for bed pass you sef 😂

Girl wey guy wey dey drive GLE coupe drop for her house She enter keke come see me wey dey use leg

Burn 🔥 down the kitchen 😂😂

I first burst laugh 😂.. I swear o na same reward all of u Dey get o, some reward sef don sour.if u like kill your self if u like break your skull na still same reward , if u like prove anything , if u like buy 100 million karat gold na the same reward for person we recharge 2k

Funniest part, he fit be 2mins man Me wey no guide go go like 4-6 rounds like say my life depends on the reward 😀🤠😜

If you like buy Lamborghini gateman go still shift her pant 😂

The have not ask him what have you done for me or did I Force you to send me money that time you go cry 😂😂

How much em send em blood sister or mama way born am.. u wan impress sycophants na that last question way she go ask you when u broke I like pass, did I force you to do any of that for me 🤣😂 or what have you done for me?

Louder!!! Even if you like send her 1M,I go follow chop am

Enough wi t advice. Let anyone who wanna spend any amt of 💴 on their partner do so for any reason. We don't all think the same way, approach life the SW, or judge situations SW. We can't all be identical if wise people exist, foolish people must also exist to keep ts balanced.

You fit dey pay for skincare make we still dey reach there pass you

500k na mumu

Na Dat Hole Be Our 2 Reward

No body get the money or power to keep a girl Girl go chop your money to give your money to me when send love message 😂

I swear . That what a lot of people don’t know that shii. Money doesn’t keep a lady. It choice

Lol😂😂😂😂

E be like Dem go give am the premium side of the obough😂

I swear

Omo our reward nah same thing true true 😂😂😂

The reward

🧏🏾🧏🏽♀️

Very deep.... Our rewards nah the same 😴

😂😂😂

At the end of the day him feet no send anything make him enjoy pass you and she go still send inside give the guy.
