Loading video...
Video Failed to Load
๐จ OUT THIS THURSDAY ๐จ ๐ค ZINOLEESKY ๐ DANTATA HOWโS IT SOUNDING? ๐ฅ
88,711 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Nobody good reach this one ๐โค๏ธ

He go da sing like say na him invent music ๐ญโค๏ธ

@MrPurpose247 Why person go good like this

Tell your faves to postpone their drop this Friday na Zinodictโs get am!!!๐ฅ๐

This one dey find soft landing before he drop ๐ you for drop when muyeez wan drop na ๐คฃ๐คฃ

@Forwardever_67 Nah you and your family member go listen to this one ,you just dey decline every day

@MrPurpose247 Babybeats and zinoleesky na really maddttt duo Nobody actually Sabi reach this Weyre sha ๐ญโค๏ธ๐

Mobahd situation just spoil this one career and he no still gree comot the record label lol

These boys music sweet 10x pass Rema own.. but Rema is just lucky to be global

Say whatever you like,at least he wrote his own music and he owe nobody anything go and advise you mentor wey no fit stand alone

Thatโs my daddy right there โค๏ธ

Omo that mohbad saga really fvcked things up olohun Man was supposed to be on a Asake type of motion RN if not for that issue

Why he dey sing like upcoming artist ๐คฆโโ๏ธ

Oya make una lie say e no sweet ๐ฅน๐โโ๏ธ๐

Sharp ๐ฅ Zino no dey do rubbish ๐๐

@Bot_DC9 Ope lo pe seyi la ra mi wetin be this ๐ญ๐น

@lordwarice Finally ๐ญ

Finally๐ญ๐ฉ big boys music๐ฉ

Is it ideal to call this a flow state ๐ฅถ

@DonFlex24 I pray make seyi release that day

@citybvyy Theree

Zino no Dey drop song on Thursday na Friday

This one no get mate ๐๐๐๐๐

First day stream 150k ๐๐

There ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@WizBbp4 This one no dey tire to sing mumu songs ๐คฆ๐ปโโ๏ธ

ADIGUN Mii ๐๐๐๐ฅ

@Abubakarmkb0 Em bad no worry

Too good ๐ซฃ๐

@Bot_DC9 We are all streaming right?

OGO ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Zz

E fit no pass 100k opening day stream ๐๐

Gbemilor ๐ฅ๐ฟ If you talk say dis one no sweet,just throway your spotify or apple music







![๐จ NEW SNIPPET ๐จ ๐ค MUYEEZ ๐ [?] HOWโS IT SOUNDING? ๐ฅ](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)