Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
owners get mind pass thief oo😂😂
31,433 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)
42 Kommentare

That nger fes wear hin timberland 😂

Make him match am well😂 E fit be phone wey that werey thief

This people should stop stealing. I know it is not easy but then again this is so embarrassing and annoying

Is like they carry this guy for mind🥺

The guy way wear timberland still dey pity am😂

Ake don chaks up 😂

I think say you don stop all this thief video

Na now I Dey start 😂

No go thief this period ooo Coz, guys dey para ooo

Them go join hand beat you wetin no good

Tiff go think say en get mind until him jam wicked owner

People still dey thief this period?

Them wicked bro 🥺

May Dem no kpai am ooo. They should hand him over to eke ppl

Make them beat am well

Omo this thing na wickedness

Them carry am for mind guy😂

Why thief

Omo

That leg don go

Omo 😹😹

Use that timberland match am for face

Omor o

Lol 😂 😂😂😂

See the guy on timberland😭😂😂

If you go thief this period na you know wetin

Omo it's not good to steal at all

Help me ask m who be him baba for there😂😂😂😂😂😂

Wetin he thief?

😹😹😹

shithole country

Omo🤣😅

No be lie

Lol

Make una no kill am Jungle Justice people🤕🤕🤕🤕

Omooh 😂

Is funny until the guy die

😂😂

Really

This guy 😂😂😂

😢😂😂

Y re they flogging him?? Who give them the authority to do this??
