Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Oya December Anthem don land o ๐ญ๐ฅ
129,825 Aufrufe โข vor 5 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

No release am ooo your fans go swear for you

@Daddyzee02 Put small doctor for remix o ๐ฅ

Your bangers dey always come timely bro ๐ฅ

You are always repeating same pattern......oloshi do something new and we will stream ur song ๐๐

My own be say I go swear for anybody wey play this thing for my side

Bro you too good, you're among the biggest legend of all day time in Nigerian ๐ณ๐ฌ ๐ซ๐ฏ๐ฅ

Like this you don suppose know say music no be your thing at all Them need some boys for Erisco factory abeg No Dey waste time

Bro you are good! Not gonna lie but your vibes is kind of the same! Change this shit man and give us something new!

Iโm just saying you can do better

Anything Asake touches turns to Gold

Do all these artist thinks everyone is Yoruba ?

Dem they hire dis boys wey go come comment sections they hype. No worry we know the matters. Hahah

Bro ! wtf are you singing ๐ญ

We Dey September! I release Mid call am December anthem! Werey!

@m_modupemii You good scatter guy Hope say you know

Abeg keep this one for your self ๐๐

U Dey try for puttin in work buh letโs work on different pattern and see what we can get . No harm in trial and nothing to lose ๐ซก

Not bad we go dance

Kokobelo

IDANBURUKU

Baba calm down December never reach oo ๐๐ญ

Before December person go work hard sha ๐ฅน๐

No try this rubbish again๐

There ooo

Iโll not go astray in Jesus name๐

You too good , olorun

Music just dey flow for your body โค๏ธ

OUTSIDE!!!!!!!

Na this your welder glass I love pass

Anytime youโre less busy text me I wan advice you

@m_modupemii Gbedu

Which one is eje ka Jo sonu ninu aye ? Me I no wan sonu ninu aye o ๐๐๐! D

You bad no worry๐ค๐ฅ๐ฅ๐ฅ

nah Asake new Dance we dey chop this December
รhnliche Videos
Sensitive content
Dem don pay me Oya drop aza
Duke Of Osogbo๐ณ๐ฌ
17,489 Aufrufe โข vor 3 Jahren
