Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Oya December Anthem don land o 😭🔥

129,825 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля LarryMoney 🇵🇹
LarryMoney 🇵🇹5 дней назад

No release am ooo your fans go swear for you

Фото профиля Centy
Centy5 дней назад

@Daddyzee02 Put small doctor for remix o 🔥

Фото профиля Divine White
Divine White5 дней назад

Your bangers dey always come timely bro 🔥

Фото профиля EBUBEDiKE ORA
EBUBEDiKE ORA5 дней назад

You are always repeating same pattern......oloshi do something new and we will stream ur song 😂💔

Фото профиля Abobi
Abobi5 дней назад

My own be say I go swear for anybody wey play this thing for my side

Фото профиля Saskiddo S boy
Saskiddo S boy5 дней назад

Bro you too good, you're among the biggest legend of all day time in Nigerian 🇳🇬 🫂💯💥

Фото профиля MS_CBFW
MS_CBFW5 дней назад

Like this you don suppose know say music no be your thing at all Them need some boys for Erisco factory abeg No Dey waste time

Фото профиля Little Pella
Little Pella5 дней назад

Bro you are good! Not gonna lie but your vibes is kind of the same! Change this shit man and give us something new!

Фото профиля Divine
Divine5 дней назад

I’m just saying you can do better

Фото профиля Mamzathecreative
Mamzathecreative5 дней назад

Anything Asake touches turns to Gold

Фото профиля dah guy!++$+
dah guy!++$+5 дней назад

Do all these artist thinks everyone is Yoruba ?

Фото профиля Active!!
Active!!5 дней назад

Dem they hire dis boys wey go come comment sections they hype. No worry we know the matters. Hahah

Фото профиля John Smith
John Smith5 дней назад

Bro ! wtf are you singing 😭

Фото профиля Valeria Emeka
Valeria Emeka5 дней назад

We Dey September! I release Mid call am December anthem! Werey!

Фото профиля SHENCE MELLO🔝
SHENCE MELLO🔝5 дней назад

@m_modupemii You good scatter guy Hope say you know

Фото профиля Zeez
Zeez5 дней назад

Abeg keep this one for your self 🙏🙏

Фото профиля STREET
STREET5 дней назад

U Dey try for puttin in work buh let’s work on different pattern and see what we can get . No harm in trial and nothing to lose 🫡

Фото профиля AJ
AJ5 дней назад

Not bad we go dance

Фото профиля Emmy Santo
Emmy Santo5 дней назад

Kokobelo

Фото профиля Mickey Chase
Mickey Chase4 дней назад

IDANBURUKU

Фото профиля k🕷️🕸️
k🕷️🕸️5 дней назад

Baba calm down December never reach oo 😂😭

Фото профиля SWAGGU_ELENIYAN
SWAGGU_ELENIYAN5 дней назад

Before December person go work hard sha 🥹😃

Фото профиля BigBezos
BigBezos5 дней назад

No try this rubbish again😏

Фото профиля BIG WAVE
BIG WAVE5 дней назад

There ooo

Фото профиля σℓαɱเ⋆🐾
σℓαɱเ⋆🐾5 дней назад

I’ll not go astray in Jesus name😒

Фото профиля Oscarreigns
Oscarreigns5 дней назад

You too good , olorun

Фото профиля Emizee
Emizee5 дней назад

Music just dey flow for your body ❤️

Фото профиля Qsmart Omowealth
Qsmart Omowealth5 дней назад

OUTSIDE!!!!!!!

Фото профиля OluwaBiggest.art🪖🍃
OluwaBiggest.art🪖🍃5 дней назад

Na this your welder glass I love pass

Фото профиля legendary 😈⚡️
legendary 😈⚡️5 дней назад

Anytime you’re less busy text me I wan advice you

Фото профиля SHENCE MELLO🔝
SHENCE MELLO🔝5 дней назад

@m_modupemii Gbedu

Фото профиля Phresh_dhiza
Phresh_dhiza5 дней назад

Which one is eje ka Jo sonu ninu aye ? Me I no wan sonu ninu aye o 😒😂😂! D

Фото профиля Olalomi
Olalomi5 дней назад

You bad no worry🤝🔥🔥🔥

Фото профиля Anointingxx
Anointingxx5 дней назад

nah Asake new Dance we dey chop this December

Похожие видео

Dem don pay me Oya drop aza
0:20

Sensitive content

Dem don pay me Oya drop aza

Duke Of Osogbo🇳🇬

17,489 просмотров • 3 лет назад

Oya sope o ti lor 😂😭
0:27

Sensitive content

Oya sope o ti lor 😂😭

𝔸b𝕒𝕫𝕫

120,587 просмотров • 1 год назад