Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Oya December Anthem don land o 😭🔥
129,825 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

No release am ooo your fans go swear for you

@Daddyzee02 Put small doctor for remix o 🔥

Your bangers dey always come timely bro 🔥

You are always repeating same pattern......oloshi do something new and we will stream ur song 😂💔

My own be say I go swear for anybody wey play this thing for my side

Bro you too good, you're among the biggest legend of all day time in Nigerian 🇳🇬 🫂💯💥

Like this you don suppose know say music no be your thing at all Them need some boys for Erisco factory abeg No Dey waste time

Bro you are good! Not gonna lie but your vibes is kind of the same! Change this shit man and give us something new!

I’m just saying you can do better

Anything Asake touches turns to Gold

Do all these artist thinks everyone is Yoruba ?

Dem they hire dis boys wey go come comment sections they hype. No worry we know the matters. Hahah

Bro ! wtf are you singing 😭

We Dey September! I release Mid call am December anthem! Werey!

@m_modupemii You good scatter guy Hope say you know

Abeg keep this one for your self 🙏🙏

U Dey try for puttin in work buh let’s work on different pattern and see what we can get . No harm in trial and nothing to lose 🫡

Not bad we go dance

Kokobelo

IDANBURUKU

Baba calm down December never reach oo 😂😭

Before December person go work hard sha 🥹😃

No try this rubbish again😏

There ooo

I’ll not go astray in Jesus name😒

You too good , olorun

Music just dey flow for your body ❤️

OUTSIDE!!!!!!!

Na this your welder glass I love pass

Anytime you’re less busy text me I wan advice you

@m_modupemii Gbedu

Which one is eje ka Jo sonu ninu aye ? Me I no wan sonu ninu aye o 😒😂😂! D

You bad no worry🤝🔥🔥🔥

nah Asake new Dance we dey chop this December
Benzer Videolar
Sensitive content
Oya sope o ti lor 😂😭
𝔸b𝕒𝕫𝕫
120,587 görüntüleme • 1 yıl önce
