正在加载视频...
视频加载失败
Parents be careful, things are really happening without your knowledge.
174,860 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Emma Middle man 😅 with full working kidney

They should arrest the Doctor asap

Person wey fit sell him kidney fit kpai you oh. Someone who willfully surrendered himself to go under the knife for money, fully knowing the implications. God abeg oh.

Omo 😔... How did we get here for God sake 😫 😭

Heyyyy! E no better make una sell una soul Dan to sell kidney for 1.7m 😪. Now d money don finish ur life na ½ now

𝙸 𝚠𝚊𝚗 𝚜𝚎𝚕𝚕 𝚖𝚢 𝚘𝚠𝚗 10𝚖 , 𝚏𝚞𝚕𝚕𝚢 𝚖𝚊𝚝𝚞𝚛𝚎𝚍 𝚔𝚒𝚍𝚗𝚎𝚢....𝙽𝚎𝚟𝚎𝚛 𝚋𝚎𝚎𝚗 𝚝𝚘𝚞𝚌𝚑𝚎𝚍 𝚋𝚎𝚏𝚘𝚛𝚎

The level of poverty has caused atrocities in Nigeria! 🇳🇬 Nigerian politicians can never die well!

Sell kidney to buy one phone , one power bank and wifi. Lol omo kids these days

Tinubu must feel fulfilled

Haa! Una Dey sell kidney real life, I think say na cruise online

Omo, na to hold Emma down collect im own kidney. That guy to wicked

People are doing scary things this days

Alot is going in this country

Even if I no see water drink I no sell anything Omo 7m for kidney heeey God

Sell Kidney for N1.7million. lol. Nah boiled kidney or fried one?

Tinubu hand don touch them

Make all this Agboro for street no find where them Dey sell kidney them go sell their own wetin no good

The guy in the middle is a demon

Emma, middle man. 😂

Emma na middle man e hold 1k$ who sell kidney hold 1.7m lol 😂 poverty go make you Dey crase.

crazy things are happening

So people actually sell their kidney I thought it play play stuff oh

Young boys

@Arvinsloane11

Aza man kidney 💔😓

Emma na craze person !!!

I almost fainted when I saw this picture, d guy on black i tot is my younger bro. God forbid.

Emma na middle man

@TALKLESStki

Emmanuel again

😂😂

Person for this X say 20 million Naira no be anything 😭

💔💔
