Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Part 2 😡😡
12,520 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Na because u Dey chop egg 🥚 too much Na 🤣🤣🤣🤣

No vex Edward better days aHEAD

Sheri mango head 🤣🤣

You be like Mr Patrick for SpongeBob

Cana i no say U dey talk ur Mind. Bring d Head com make I file am 😎

But them no lie nah😂😂😂 Sorry for the laugh

Head be like preek 😂😂😂

But true true ooh you self your grandmother no try ooh 😂see your head

No vex boss

Dey even mold kolu head well self ur own cast ajeh

Normally eeh Kolu head better pass your own, ajeh

Your head be like the acrosome of sparm hahahaha.

I think na only me they reason am 😂

Your head looks like killer bean 😂

No vex no vex Abeg God no mound em well

I no go lie give you Kolu head fine pass your own😂😂😂😂

I swear u get wicked head 🤣🤣

Why your head be like egg 🥚 lydis

lol

Better days ahead ma brosky 😂😂

Kolu own better pass ur own

Kolu head sef get fine shape than ur head

Which one b kolu grandfather 😂🤦

No vex na cruise them dey use am cash

Cana 💯

You resemble base ball

But why self go come get goblin head, abi you na from goblins lineage?😏
Похожие видео
Yall so weak on that girl😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
The Fights Club
141,739 просмотров • 4 месяцев назад
