Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

12,520 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 27

Фото профиля Hopesy🍀🙏🥹
Hopesy🍀🙏🥹1 месяц назад

Na because u Dey chop egg 🥚 too much Na 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Jostoy
Jostoy1 месяц назад

No vex Edward better days aHEAD

Фото профиля Nelson'sRisk
Nelson'sRisk1 месяц назад

Sheri mango head 🤣🤣

Фото профиля Omeiza
Omeiza1 месяц назад

You be like Mr Patrick for SpongeBob

Фото профиля EFEWEDO 💫💸
EFEWEDO 💫💸1 месяц назад

Cana i no say U dey talk ur Mind. Bring d Head com make I file am 😎

Фото профиля BORNUNITED☀️🤫❤️
BORNUNITED☀️🤫❤️1 месяц назад

But them no lie nah😂😂😂 Sorry for the laugh

Фото профиля Danielsky
Danielsky1 месяц назад

Head be like preek 😂😂😂

Фото профиля EML ✨
EML ✨1 месяц назад

But true true ooh you self your grandmother no try ooh 😂see your head

Фото профиля Stanley G Jahkor 🌹
Stanley G Jahkor 🌹1 месяц назад

No vex boss

Фото профиля Big Pluto
Big Pluto1 месяц назад

Dey even mold kolu head well self ur own cast ajeh

Фото профиля Yagazie🙌
Yagazie🙌1 месяц назад

Normally eeh Kolu head better pass your own, ajeh

Фото профиля Pupa Tee (CKD survivor)
Pupa Tee (CKD survivor)1 месяц назад

Your head be like the acrosome of sparm hahahaha.

Фото профиля Shurely
Shurely1 месяц назад

I think na only me they reason am 😂

Фото профиля John RokeX the Great
John RokeX the Great1 месяц назад

Your head looks like killer bean 😂

Фото профиля IFEANYI PRINCEWILL
IFEANYI PRINCEWILL1 месяц назад

No vex no vex Abeg God no mound em well

Фото профиля G3m1n1💫🗽
G3m1n1💫🗽1 месяц назад

I no go lie give you Kolu head fine pass your own😂😂😂😂

Фото профиля HUNCHO☦️
HUNCHO☦️1 месяц назад

I swear u get wicked head 🤣🤣

Фото профиля Après Minuit😈
Après Minuit😈1 месяц назад

Why your head be like egg 🥚 lydis

Фото профиля Atiso daniel
Atiso daniel1 месяц назад

lol

Фото профиля undre_dby_12
undre_dby_121 месяц назад

Better days ahead ma brosky 😂😂

Фото профиля PMP
PMP1 месяц назад

Kolu own better pass ur own

Фото профиля Yhoung hajji
Yhoung hajji1 месяц назад

Kolu head sef get fine shape than ur head

Фото профиля Marvel
Marvel1 месяц назад

Which one b kolu grandfather 😂🤦

Фото профиля Spenzer Bøi
Spenzer Bøi1 месяц назад

No vex na cruise them dey use am cash

Фото профиля world
world1 месяц назад

Cana 💯

Фото профиля Monaco
Monaco1 месяц назад

You resemble base ball

Фото профиля Kendo Printz
Kendo Printz1 месяц назад

But why self go come get goblin head, abi you na from goblins lineage?😏

Похожие видео