Loading video...
Video Failed to Load
part 2. this game don kill me. wtf
150,099 views • 6 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

I’m in shock

Bro na money I Dy look for u Dy spend for game like this guy??

500spin

Jesus you don spend pass 200k guy

the last animation, walahi I fest think say na del piero 😭😭😭😭😭😭

I have 107 bale and I still got this again how I which I got puyol or van der ser

Na Messi pack make me suffer like this 250 players pack wild gann, this one shock me with just one spin

U de spin nonchalantly 😭😂😂

Thank you for this bro Now I can convince myself not to open this pack

Bro how do you find you AppStore?? What card do you use??

Guy u sef go check stats u just Dey spin Dey go

That last Italian player felt like del Pierro 😭😭😂😭

Una guide o

Get innnnn

You should have reshuffled the position of the players You fucked up

Even Judas would look at Konami and say, “Bro, that's too much.” 😭

Got this for 500

You no see song you dey play? They are heartless 😂

when the part 3 dey come out?

Part 3?

My turn today

This game na deada$$ ragebait

wen part 3?

Omo, Una dey put money for this omo

Walahi 😭😹

@marksonMichael7

Bruh there’s a coin sale going on in codashop💀

Great song btw

@justejR_ this is so crazy o

your luck don finish ejeh

brooo tf..

Broo they they legit game me only bale after spending 50k

winsss

Us f2p just laugh at yall

Omo😭
