正在加载视频...

视频加载失败

See finish don too much for this house 🤦🏽‍♂️ part 2

33,766 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)

21 条评论

∆™ 的头像
∆™7 天前

Person dey hustle una dey disrupt am 😖

Divine White 的头像
Divine White7 天前

Make them free me na

∆™ 的头像
∆™7 天前

No worry keep grinding man of the house 😹😹

De_United_Stand 🛡️⚽️ 的头像
De_United_Stand 🛡️⚽️8 天前

This period you need money to be a full member of your own family 🤦🏾😩

Bobby 的头像
Bobby8 天前

Black sheep🐑 of the house 😂

Jay_Ash 的头像
Jay_Ash8 天前

This Lyma girl really sabi too

Henryyy 的头像
Henryyy8 天前

@Bodex_24 I too like you 😂🤣😂🤣😂

LOYALTY⏳ 的头像
LOYALTY⏳7 天前

Omoh no more way for poor people

Emperorshegxy 的头像
Emperorshegxy8 天前

Bro abeg no use laugh Kpai me🫵🏼😂

ITALIAN 的头像
ITALIAN8 天前

Oh poor man pikin 😭

Adele k money 的头像
Adele k money7 天前

first work before you do anything😊

Oriola Oyindamola 的头像
Oriola Oyindamola7 天前

America inside lagos

Ayomi ❤️Tope⚽️🧤 的头像
Ayomi ❤️Tope⚽️🧤8 天前

🤣🤣🤣

Bobby 的头像
Bobby6 天前

Trenchboy too useless 🤣

Owen 的头像
Owen8 天前

😂😂

Gekkō 💙❤️ 的头像
Gekkō 💙❤️7 天前

🤣🤣🤣🤣🤣 who you Dey own na?

Lonewolfé🐺 MeZuRa 的头像
Lonewolfé🐺 MeZuRa7 天前

Black sheep 4L 🤣😭😭

Ayobami Adebayo 〽️❇️ 的头像
Ayobami Adebayo 〽️❇️7 天前

Howfar how e cum be now 😂😂😂

Yaghzzy🇳🇬 的头像
Yaghzzy🇳🇬8 天前

Your own dn finish😂😂😂

Omofolarin ✝️🩷 的头像
Omofolarin ✝️🩷8 天前

😂😂😂

Abiodun 的头像
Abiodun7 天前

How can you as a parent be comfortable with your child being this obese at this age, wetin you dey give am chop? you open eye let am big like this all in the name of enjoyment. Omo this is a wrong and irresponsible parenting. killing a child's athleticism at a very young age.

相关视频

See finish don enter this work
1:20

Sensitive content

See finish don enter this work

IGBOCNN

4,372,472 次观看 • 1 年前